laugh

Revision as of 21:00, 3 October 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Transitive)

Naija

Etymology

From: English laugh

Pronunciation

  • lâ:f

Play Play

Noun

  • Sound wey person dey make when im happy well well.
  • My laugh dey loud no be small.  — (NSC_2020, My laughter is incredibly loud.)
  • Ejiro laugh no pure at all.  — (NSC_2020, Ejiro's laughter wasn't genuine.)

Synonym

Antonym

Translation

  • English: laughter

Verb

  • Make person dey shine teeth.
  • Any small ting you go dey laugh like mumu.  — (NSC_2020, You laugh at any little thing like a fool.)
  • He no dey laugh if I dey crack joke.  — (NSC_2020, He doesn't laugh at my jokes.)
  • Im dey laugh the boy wey fall inside potopoto.  — ( NSC_2020, He is laughing at the boy who fell into the mud.)

Synonym

Antonym

Translation

  • English: laugh