Difference between revisions of "leak"
(→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | # Make someting get hole | + | # Make someting get hole con begin allow wetin dey inside dey comot. |
− | #:*{{ux|dv|Less di tube as di tyre sef don dey '''leak'''.|(Egbokhare_2021 | + | #:*{{ux|dv|Less di tube as di tyre sef don dey '''leak'''.|(Egbokhare_2021, Release the air in the tube because the tyre itself already has a puncture.)}} |
− | #:*{{ux|dv| | + | #:*{{ux|dv|Abeg tell am sey di bucket dey '''leak'''. |(NSC_2021, Please tell him the bucket is leaking.)}} |
# Make people know wetin suppose be secret. | # Make people know wetin suppose be secret. | ||
− | #:*{{ux|dv|For [[face me I face you]], [[matter]] no dey | + | #:*{{ux|dv|For [[face me I face you]], [[matter]] no dey [[tay]] before e dey '''leak''' |(NSC_202,. Tenants living in single-room accommodation with common facility hardly keep secrets.)}} |
− | #:*{{ux|dv| Police cancel exams sake of say dis papers '''leak'''. |(bbc__82328 | + | #:*{{ux|dv| Police cancel exams sake of say dis papers '''leak'''. |(bbc__82328, The police cancelled the exam because the papers leaked.)}} |
Revision as of 12:15, 2 August 2021
Naija
Etymology
From: English leak
Pronunciation
- lîk
Verb
- Make someting get hole con begin allow wetin dey inside dey comot.
- Less di tube as di tyre sef don dey leak. — (Egbokhare_2021, Release the air in the tube because the tyre itself already has a puncture.)
- Abeg tell am sey di bucket dey leak. — (NSC_2021, Please tell him the bucket is leaking.)
- Make people know wetin suppose be secret.
- For face me I face you, matter no dey tay before e dey leak — (NSC_202,. Tenants living in single-room accommodation with common facility hardly keep secrets.)
- Police cancel exams sake of say dis papers leak. — (bbc__82328, The police cancelled the exam because the papers leaked.)
Synonyms
Translations
- English: Deflate, expose