Difference between revisions of "leak"

(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * delete 0.63 64, circulate 0.62 77, upload 0.61 37, drop 0.60 501, divert 0.59 15, viral 0.58 119, roll 0.58 63, fly 0.57 400, explode 0.57...")
 
 
(17 intermediate revisions by 8 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* delete 0.63 64, circulate 0.62 77, upload 0.61 37, drop 0.60 501, divert 0.59 15, viral 0.58 119, roll 0.58 63, fly 0.57 400, explode 0.57 71
 
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English leak
+
From: English ''leak''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* lîk
 
* lîk
<sm2>Pcm-ng-leak.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-leak.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-leak.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-leak.m.ogg</sm2>  
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 2
 
* Frequency rank in NSC treebank: 1963
 
* Frequency in raw corpus: 61
 
* Frequency rank in raw corpus: 2800
 
 
 
The word is used more orally than in written texts.
 
  
  
 
===Verb===
 
===Verb===
leak: to deflate, leak out -- Definition in Naija?
+
# Make someting get hole con begin allow wetin dey inside dey comot.
 
+
#:*{{ux|dv|Less di tube as di tyre sef don dey '''leak'''.|(Release the air in the tube because the tyre itself already has a puncture.)}}
 
+
#:*{{ux|dv|Abeg tell am sey di bucket dey '''leak'''. |(Please tell him the bucket is leaking.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
# Make people know wetin suppose be secret.
#: {{ux|dv|'''Leak''' di blowblow. Di tyre don dey '''leak'''.|no translation}}
+
#:*{{ux|dv|For [[face me I face you]], [[matter]] no dey [[tay]] before e dey '''leak'''.|(Tenants living in single-room accommodation with common facility hardly keep secrets.)}}
# obj (frequency:4)
+
#:*{{ux|dv| Police cancel exams sake of say dis papers '''leak'''. |(bbc__82328, The police cancelled the exam because the papers leaked.)}}
#: {{ux|dv|Sex video wey dia two do '''leak''' for internet and Tamara dey point finger to Pastor Omatsola say na im '''leak''' am. |(bbc__88138, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dis wan dey come afta tori pipo '''leak''' some letters wey im call oga Trump gofment dysfunctional, come add say Trump presidency dey incompetent and inept. |(bbc__42839, __no translation__)}}
 
# aux-nsubj-obj (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|But Pastor Omatsola tell BBC Pidgin say how im go '''leak''' sex tape wey show im own face inside, say e no make sense. |(bbc__21556, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|We no fit tok where e be, weda na river or ocean, she add say she bin also smelll as di fuel from di plane dey '''leak''' enta water. |(bbc__5111, __no translation__)}}
 
# aux-mark-nsubj (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Tell am sey e dey '''leak'''. |(BEN_36_Clever-Girl_MG__71, Tell him that it's leaking.)}}
 
#: {{ux|dv|Den, e be like sey di fas~, eh di wo~, ehm di WC for third room, e be like sey di ting dey '''leak'''. |(NST_cleaned__20145, __no translation__)}}
 
# mark-obl:arg (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Oyo-Ita enta hot argument wit President Buhari chief of staff and right hand man Abba Kyari on top secret document wey '''leak''' from her office. |(bbc__79821, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|For inside di audio wey '''leak''' on Wednesday for Social Media, di former govnor dey tell EFCC say dem no go fit force am to tok wetin im no wan tok |(bbc__51755, __no translation__)}}
 
# - (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Even when de say ehn question '''leak''', who dey '''leak''' am, |(NST_cleaned__9761, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|PA Media UK ambassador to US Sir Kim Darroch don resign afta some emails wey yab President Donald Trump gofment '''leak''', come cause kasala. |(bbc__79889, __no translation__)}}
 
# mark-nsubj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Police cancel exams sekof dis papers '''leak'''; |(bbc__82328, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|US Presido Donald Trump bin call di ambassador very stupid guy afta di emails '''leak'''. |(bbc__96834, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonymes====
 
* delete 0.63 64, circulate 0.62 77, upload 0.61 37, drop 0.60 501, divert 0.59 15, viral 0.58 119, roll 0.58 63, fly 0.57 400, explode 0.57 71
 
  
====Antonymes====
+
* delete 0.63 64, circulate 0.62 77, upload 0.61 37, drop 0.60 501, divert 0.59 15, viral 0.58 119, roll 0.58 63, fly 0.57 400, explode 0.57 71
+
====Synonyms====
 +
* [[burst]], [[open]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: to deflate, leak out
+
* English: ''Deflate, expose''

Latest revision as of 17:33, 3 June 2023

Naija

Etymology

From: English leak

Pronunciation

  • lîk

Play Play


Verb

  1. Make someting get hole con begin allow wetin dey inside dey comot.
    • Less di tube as di tyre sef don dey leak.  — (Release the air in the tube because the tyre itself already has a puncture.)
    • Abeg tell am sey di bucket dey leak.  — (Please tell him the bucket is leaking.)
  2. Make people know wetin suppose be secret.
    • For face me I face you, matter no dey tay before e dey leak.  — (Tenants living in single-room accommodation with common facility hardly keep secrets.)
    • Police cancel exams sake of say dis papers leak.  — (bbc__82328, The police cancelled the exam because the papers leaked.)


Synonyms

Translations

  • English: Deflate, expose