Difference between revisions of "leak"

 
(8 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 6: Line 6:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* lîk
 
* lîk
<sm2>Pcm-ng-leak.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-leak.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-leak.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-leak.m.ogg</sm2>  
  
  
 
===Verb===
 
===Verb===
# Make someting get hole come begin allow wetin dey inside dey comot small small.
+
# Make someting get hole con begin allow wetin dey inside dey comot.
#:* {{ux|dv|'''Leak''' di blowblow. Di tyre don dey '''leak'''.|(Egbokhare_2021. Leak the tube in the tyre because the tyre itself already has a leak.)}}
+
#:*{{ux|dv|Less di tube as di tyre sef don dey '''leak'''.|(Release the air in the tube because the tyre itself already has a puncture.)}}
#:* {{ux|dv|I beg tell am sey di bucket dey '''leak'''. |(NSC_Legbeti_2021. Please tell him the bucket is leaking.)}}
+
#:*{{ux|dv|Abeg tell am sey di bucket dey '''leak'''. |(Please tell him the bucket is leaking.)}}
 
# Make people know wetin suppose be secret.
 
# Make people know wetin suppose be secret.
#:* {{ux|dv| Even when de say ehn question '''leak''', who dey '''leak''' am? |(NST_cleaned__9761. Even when exam questions leak, who is responsible?)}}
+
#:*{{ux|dv|For [[face me I face you]], [[matter]] no dey [[tay]] before e dey '''leak'''.|(Tenants living in single-room accommodation with common facility hardly keep secrets.)}}
#: {{ux|dv| Police cancel exams sake of say dis papers '''leak'''. |(bbc__82328. The police cancelled the exam because the papers leaked.)}}
+
#:*{{ux|dv| Police cancel exams sake of say dis papers '''leak'''. |(bbc__82328, The police cancelled the exam because the papers leaked.)}}
  
 
   
 
   
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[burst]], [[open]]
 
* [[burst]], [[open]]
====Antonyms====
+
 
* [[close]]
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''Deflate, expose''
 
* English: ''Deflate, expose''

Latest revision as of 17:33, 3 June 2023

Naija

Etymology

From: English leak

Pronunciation

  • lîk

Play Play


Verb

  1. Make someting get hole con begin allow wetin dey inside dey comot.
    • Less di tube as di tyre sef don dey leak.  — (Release the air in the tube because the tyre itself already has a puncture.)
    • Abeg tell am sey di bucket dey leak.  — (Please tell him the bucket is leaking.)
  2. Make people know wetin suppose be secret.
    • For face me I face you, matter no dey tay before e dey leak.  — (Tenants living in single-room accommodation with common facility hardly keep secrets.)
    • Police cancel exams sake of say dis papers leak.  — (bbc__82328, The police cancelled the exam because the papers leaked.)


Synonyms

Translations

  • English: Deflate, expose