Difference between revisions of "leak"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
(→Verb) |
||
(4 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 6: | Line 6: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* lîk | * lîk | ||
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-leak.f.ogg</sm2> |
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-leak.m.ogg</sm2> |
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | # Make someting get hole | + | # Make someting get hole con begin allow wetin dey inside dey comot. |
− | #:*{{ux|dv|Less di tube as di tyre sef don dey '''leak'''.|( | + | #:*{{ux|dv|Less di tube as di tyre sef don dey '''leak'''.|(Release the air in the tube because the tyre itself already has a puncture.)}} |
− | #:*{{ux|dv| | + | #:*{{ux|dv|Abeg tell am sey di bucket dey '''leak'''. |(Please tell him the bucket is leaking.)}} |
# Make people know wetin suppose be secret. | # Make people know wetin suppose be secret. | ||
− | #:*{{ux|dv| | + | #:*{{ux|dv|For [[face me I face you]], [[matter]] no dey [[tay]] before e dey '''leak'''.|(Tenants living in single-room accommodation with common facility hardly keep secrets.)}} |
− | #:*{{ux|dv| Police cancel exams sake of say dis papers '''leak'''. |(bbc__82328 | + | #:*{{ux|dv| Police cancel exams sake of say dis papers '''leak'''. |(bbc__82328, The police cancelled the exam because the papers leaked.)}} |
Latest revision as of 17:33, 3 June 2023
Naija
Etymology
From: English leak
Pronunciation
- lîk
Verb
- Make someting get hole con begin allow wetin dey inside dey comot.
- Less di tube as di tyre sef don dey leak. — (Release the air in the tube because the tyre itself already has a puncture.)
- Abeg tell am sey di bucket dey leak. — (Please tell him the bucket is leaking.)
- Make people know wetin suppose be secret.
- For face me I face you, matter no dey tay before e dey leak. — (Tenants living in single-room accommodation with common facility hardly keep secrets.)
- Police cancel exams sake of say dis papers leak. — (bbc__82328, The police cancelled the exam because the papers leaked.)
Synonyms
Translations
- English: Deflate, expose