Difference between revisions of "leave"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 17: | Line 17: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Na to stop work small when person born make e fit take care of de baby. | # Na to stop work small when person born make e fit take care of de baby. | ||
− | #:* {{ux|dv|I dey maternity leave for three months. |(ABJ_GWA_14_Mary-Lifestory_MG__76, I was on | + | #:* {{ux|dv|I dey maternity '''leave''' for three months. |(ABJ_GWA_14_Mary-Lifestory_MG__76, I was on maternity leave for three months.)}} |
− | #: {{ux|dv|For Japan, mama and papa get di same '''leave''' when dem born new pikin. |(bbc__50270, In Japan, both parents of a new baby go on leave.)}} | + | #:* {{ux|dv|For Japan, mama and papa get di same '''leave''' when dem born new pikin. |(bbc__50270, In Japan, both parents of a new baby go on leave.)}} |
− | #: {{ux|dv|Why men need paternity '''leave''' for Nigeria |(bbc__100608, why will paternity leave be approved for men in Nigeria?.)}} | + | #:* {{ux|dv|Why men need paternity '''leave''' for Nigeria |(bbc__100608, why will paternity leave be approved for men in Nigeria?.)}} |
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | # Na make person comot for one place go anoder. | |
+ | #:* {{ux|dv|Make we ready to '''leave''' them. |(jw__29072. Let us prepare to leave them.)}} | ||
+ | #: {{ux|dv|We all go '''leave''' our mama and papa one day, go find work. |(NSC_legbeti_2021. We will grow up one day and leave our parent.)}} | ||
+ | # Na make person put someting where e no suppose dey. | ||
#:* {{ux|dv|Who '''leave''' dirty plate for this kitchen?. |(NSC_Legbeti_2021. Who left dirty dishes in the kitchen?.)}} | #:* {{ux|dv|Who '''leave''' dirty plate for this kitchen?. |(NSC_Legbeti_2021. Who left dirty dishes in the kitchen?.)}} | ||
#:* {{ux|dv|I beg pull your shoe '''leave''' am for [[domot]]. |(NSC_Legbeti_2021. Leave your shoes by the door please.)}} | #:* {{ux|dv|I beg pull your shoe '''leave''' am for [[domot]]. |(NSC_Legbeti_2021. Leave your shoes by the door please.)}} | ||
#:* {{ux|dv|'''Leave''' am. |(deuber__3550, leave it.)}} | #:* {{ux|dv|'''Leave''' am. |(deuber__3550, leave it.)}} | ||
− | + | ||
− | |||
#:** {{ux|dv|You go dey ready to '''leave''' dis things? |(jw__29071. You should be ready to change your ways.)}} | #:** {{ux|dv|You go dey ready to '''leave''' dis things? |(jw__29071. You should be ready to change your ways.)}} | ||
− | + | ||
# Na make person carry someting follow body. | # Na make person carry someting follow body. | ||
#:* {{ux|dv|E say her husband don run '''leave''' wit children. |(JOS_35_We-Dey-Waka_M__87, She said her husband ran away taking the children with him.)}} | #:* {{ux|dv|E say her husband don run '''leave''' wit children. |(JOS_35_We-Dey-Waka_M__87, She said her husband ran away taking the children with him.)}} | ||
Line 38: | Line 40: | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[comot]] | * [[comot]] | ||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: no definition | * English: no definition |
Revision as of 19:27, 29 March 2021
Naija
Etymology
From: English leave
Pronunciation
- lív
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 68
- Frequency rank in NSC treebank: 189
- Frequency in raw corpus: 1297
- Frequency rank in raw corpus: 287
Noun
- Na to stop work small when person born make e fit take care of de baby.
- I dey maternity leave for three months. — (ABJ_GWA_14_Mary-Lifestory_MG__76, I was on maternity leave for three months.)
- For Japan, mama and papa get di same leave when dem born new pikin. — (bbc__50270, In Japan, both parents of a new baby go on leave.)
- Why men need paternity leave for Nigeria — (bbc__100608, why will paternity leave be approved for men in Nigeria?.)
Verb
- Na make person comot for one place go anoder.
- Make we ready to leave them. — (jw__29072. Let us prepare to leave them.)
- We all go leave our mama and papa one day, go find work. — (NSC_legbeti_2021. We will grow up one day and leave our parent.)
- Na make person put someting where e no suppose dey.
- Who leave dirty plate for this kitchen?. — (NSC_Legbeti_2021. Who left dirty dishes in the kitchen?.)
- I beg pull your shoe leave am for domot. — (NSC_Legbeti_2021. Leave your shoes by the door please.)
- Leave am. — (deuber__3550, leave it.)
- You go dey ready to leave dis things? — (jw__29071. You should be ready to change your ways.)
- Na make person carry someting follow body.
- E say her husband don run leave wit children. — (JOS_35_We-Dey-Waka_M__87, She said her husband ran away taking the children with him.)
Derived forms
Synonyms
Translations
- English: no definition