leave
Naija
Etymology
From: English leave
Pronunciation
- lív
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 68
- Frequency rank in NSC treebank: 189
- Frequency in raw corpus: 1297
- Frequency rank in raw corpus: 287
Noun
- Na to stop work small when person born make e fit take care of de baby.
- I dey maternity leave for three months. — (ABJ_GWA_14_Mary-Lifestory_MG__76, I was on maternity leave for three months.)
- For Japan, mama and papa get di same leave when dem born new pikin. — (bbc__50270, In Japan, both parents of a new baby go on the same leave.)
- Why men need paternity leave for Nigeria — (bbc__100608, why will paternity leave be approved for men in Nigeria?.)
Verb
- Na make person comot for one place go anoder.
- Make we ready to leave them. — (jw__29072. Let us prepare to leave them.)
- We all go leave our mama and papa one day, go find work. — (NSC_legbeti_2021. We will grow up one day and leave our parent.)
- Na make person put someting where e no suppose dey.
- Who leave dirty plate for this kitchen?. — (NSC_Legbeti_2021. Who left dirty dishes in the kitchen?.)
- Leave am. — (deuber__3550, leave it.)
- You go dey ready to leave dis things? — (jw__29071. You should be ready to change your ways.)
- Na make person carry someting follow body.
- E say her husband don run leave wit children. — (JOS_35_We-Dey-Waka_M__87, She said her husband ran away taking the children with him.)
- Na make person carry someting follow body.
- I beg pull your shoe leave am for domot. — (NSC_Legbeti_2021. Leave your shoes by the door please.)
Derived forms
Synonyms
Translations
- English: no definition