Difference between revisions of "leg"
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
Line 7: | Line 5: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * lɛ̀ g |
<sm2>Pcm-ng-leg.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-leg.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-leg.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-leg.m.ogg</sm2> | ||
Line 18: | Line 16: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | # | + | # sey person trek |
− | + | #* {{ux|dv|We fit '''leg''' am from here to church.|(Egbokhare,2020. We can actually walk down to church|}} | |
− | * {{ux|dv|We fit '''leg''' am from here to church.|(Egbokhare,2020. We can actually walk down to church|}} | + | #* {{ux|dv|We fit '''leg''' am from here to church.|(Egbokhare,2020. We can actually walk down to church|}} |
− | * {{ux|dv| Who give am di '''leg''' to chop my food?|(NST_cleaned_33883,_ who authorized him/her to eat my food _)}} | + | # sey person use connection or influence get advantage |
− | + | #* {{ux|dv|We fit '''leg''' that matter?.|(NSC_Agnes,2020. Can we use connection to solve that matter?|}} | |
+ | #* {{ux|dv|when we reach the policestation, oga '''leg''' him gateman release .|(NSC_Agnes 2020. when we reach the policestation, oga '''leg''' him gateman release|}} | ||
+ | #* {{ux|dv| Who give am di '''leg''' to chop my food?|(NST_cleaned_33883,_ who authorized him/her to eat my food _)}} | ||
# part of person body wey begin from hip go down and person dey take waka. | # part of person body wey begin from hip go down and person dey take waka. | ||
− | * {{ux|dv|Put your '''leg''' for the trouser to check am. |(NSC_Agnes_2020. Put your leg in the trouser to check the fitting.)}} | + | #* {{ux|dv|Put your '''leg''' for the trouser to check am. |(NSC_Agnes_2020. Put your leg in the trouser to check the fitting.)}} |
− | * {{ux|dv|Cross your '''leg''', |(JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__129, Cross your leg.)}} | + | #* {{ux|dv|Cross your '''leg''', |(JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__129, Cross your leg.)}} |
− | |||
# part of person body wey begin from knee go down and person dey take waka. | # part of person body wey begin from knee go down and person dey take waka. | ||
− | * {{ux|dv|Put your '''leg''' for the trouser to check am. |(NSC_Agnes_2020. Put your leg in the trouser to check the fitting.)} | + | #* {{ux|dv|Put your '''leg''' for the trouser to check am. |(NSC_Agnes_2020. Put your leg in the trouser to check the fitting.)} |
− | + | #match wey dem dey play home and away. | |
− | * {{ux|dv|Di second '''leg''' turn to Messi show afta im two quick goals. |(BBC__38172, _The match favoured Messi in the second half after his two quick goals.)}} | + | #* {{ux|dv|Di second '''leg''' turn to Messi show afta im two quick goals. |(BBC__38172, _The match favoured Messi in the second half after his two quick goals.)}} |
− | * {{ux|dv|Dem go play di second '''leg''' for di weekend of October 20-22. |(BBC__29212, __ they will play the second hal by the weekend of October, 20 - 22__)}} | + | #* {{ux|dv|Dem go play di second '''leg''' for di weekend of October 20-22. |(BBC__29212, __ they will play the second hal by the weekend of October, 20 - 22__)}} |
− | + | # make something end well | |
− | # | + | #* {{ux|dv|If the song end for right '''leg''', im mama dey life. |(katakata_180_if the song falls into the right person's hand, his mother will enjoy__)}} |
− | * {{ux|dv|If the song end for right '''leg''', im mama dey life. |(katakata_180_if the song | + | #* {{ux|dv|One of de papers I submit give government don get correct '''leg'''. |(NST_cleaned__37846, __The paper I submitted to the government has been approved __)}} |
− | * {{ux|dv| | + | # leg of stool |
− | + | #* {{ux|dv|If the stool '''leg''' don break, carry am go give carpenter. |(NSC_Agnes 2020_. If the stool is bad, take it to the carpenter_)}} | |
+ | # trouser leg. | ||
+ | #* {{ux|dv| I wan go see my tailor because the left '''leg''' of that my new trouser don tear. |(NSC_Agnes 2020_ if the song falls into the hands of the right person, his mother will enjoy__)}} | ||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
− | + | [[1st leg]], [[2nd leg]], [[return leg]], [[K-leg]], [[bow leg]] | |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * trek, connection, influence | + | * [[trek]], connection, influence. |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | * | + | * hand |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: trek, influence, limb, knock knees, | * English: trek, influence, limb, knock knees, |
Revision as of 18:29, 6 October 2020
Naija
Etymology
From: English leg
Pronunciation
- lɛ̀ g
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 22
- Frequency rank in NSC treebank: 430
- Frequency in raw corpus: 569
- Frequency rank in raw corpus: 584
Noun
- sey person trek
- We fit leg am from here to church. — (Egbokhare,2020. We can actually walk down to church
- We fit leg am from here to church. — (Egbokhare,2020. We can actually walk down to church
- sey person use connection or influence get advantage
- We fit leg that matter?. — (NSC_Agnes,2020. Can we use connection to solve that matter?
- when we reach the policestation, oga leg him gateman release . — (NSC_Agnes 2020. when we reach the policestation, oga leg him gateman release
- Who give am di leg to chop my food? — (NST_cleaned_33883,_ who authorized him/her to eat my food _)
- part of person body wey begin from hip go down and person dey take waka.
- Put your leg for the trouser to check am. — (NSC_Agnes_2020. Put your leg in the trouser to check the fitting.)
- Cross your leg, — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__129, Cross your leg.)
- part of person body wey begin from knee go down and person dey take waka.
- {{ux|dv|Put your leg for the trouser to check am. |(NSC_Agnes_2020. Put your leg in the trouser to check the fitting.)}
- match wey dem dey play home and away.
- Di second leg turn to Messi show afta im two quick goals. — (BBC__38172, _The match favoured Messi in the second half after his two quick goals.)
- Dem go play di second leg for di weekend of October 20-22. — (BBC__29212, __ they will play the second hal by the weekend of October, 20 - 22__)
- make something end well
- If the song end for right leg, im mama dey life. — (katakata_180_if the song falls into the right person's hand, his mother will enjoy__)
- One of de papers I submit give government don get correct leg. — (NST_cleaned__37846, __The paper I submitted to the government has been approved __)
- leg of stool
- If the stool leg don break, carry am go give carpenter. — (NSC_Agnes 2020_. If the stool is bad, take it to the carpenter_)
- trouser leg.
- I wan go see my tailor because the left leg of that my new trouser don tear. — (NSC_Agnes 2020_ if the song falls into the hands of the right person, his mother will enjoy__)
Related forms
1st leg, 2nd leg, return leg, K-leg, bow leg
Synonyms
- trek, connection, influence.
Antonyms
- hand
Translations
- English: trek, influence, limb, knock knees,