legbere

Naija

Etymology

  • From: Unknown

Pronunciation

  • lɛ̀gbɛ̀rɛ̀

Play Play

Adjective

  • Person wey no sabi or jasi.
  • Dis guy na legbere why e con dey drive like dis.  — (This guy is a novice, why is he driving like this? )

Synonym

Antonym

Translation

  • English: novice