Difference between revisions of "legedis benz"
(→Noun) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | * [[legediz benz]] | + | * [[legediz benz]] |
===Etymology=== | ===Etymology=== |
Revision as of 21:19, 3 October 2022
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English leg Benz
Pronunciation
- lɛ́gɛ́dísbɛ̀nz
Noun
- Leg wey person dey use de take waka up and down because say dem no get motor.
- Since we no see car, make I kuma use my legedis benz dey go o. — (Egbokhare_2020, Since we can't get a cab, let me walk all the way.)
- E don tay wey man don dey use legedis benz go everywhere. — (NSC_2021, Man has been using leg to walk everywhere from way back in his history.)
Translations
- English: leg