Difference between revisions of "legedis benz"

 
(10 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 7: Line 7:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* lɛ́gɛ́dísbɛ̂nz
+
* lɛ́gɛ́dísbɛ̀nz
<sm2>Pcm-ng-legedis benz.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-legedis benz.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-legedis benz.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-legedis benz.m.ogg</sm2>
 
 
===Noun (compound)===
 
* Na for person to use leg trek for long distance.
 
:* {{ux|dv|Since we no see car, make I kuma use my '''legedis benz''' dey go o.|(Egbokhare_2020. Since we can't get a cab, let me walk all the way.)}}
 
:* {{ux|dv| E don tey man don dey use '''legedis benz''' go everywhere.|(NSC_Legbeti_2021. Man has been using leg to walk everywhere.)}}
 
:* {{ux|dv| People wey dey suffer just full everywhere, u go see dem dey trek wit '''legedis benz''' go everywhere.|(NSC_Legbeti_2021. Hardship is everywhere as people can be seen walking up and down.)}}
 
 
 
====Synonyms====
 
* [[trekkers]]
 
 
 
====Antonyms====
 
* [[Mercedes Benz]]
 
  
 +
===Noun===
 +
* Leg wey person dey use de take [[waka]] up and down like sey na moto e dey use waka because say dem no get motor.
 +
:* {{ux|dv|Since we no see car, make I kuma use my '''legedis benz''' dey go o.|(Since we can't get a cab, let me walk all the way.)}}
 +
:* {{ux|dv| E don tay wey man don dey use '''legedis benz''' go everywhere.|(Man has been using leg to walk everywhere from way back in his history.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''To trek for a long distance''.
+
* English: ''leg''

Latest revision as of 14:53, 6 March 2024

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English leg Benz

Pronunciation

  • lɛ́gɛ́dísbɛ̀nz

Play Play

Noun

  • Leg wey person dey use de take waka up and down like sey na moto e dey use waka because say dem no get motor.
  • Since we no see car, make I kuma use my legedis benz dey go o.  — (Since we can't get a cab, let me walk all the way.)
  • E don tay wey man don dey use legedis benz go everywhere.  — (Man has been using leg to walk everywhere from way back in his history.)

Translations

  • English: leg