Difference between revisions of "legedis benz"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Noun) |
||
(6 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
Line 7: | Line 7: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * lɛ́gɛ́dísbɛ̀nz |
<sm2>pcm-ng-legedis benz.f.ogg</sm2> | <sm2>pcm-ng-legedis benz.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>pcm-ng-legedis benz.m.ogg</sm2> | + | <sm2>pcm-ng-legedis benz.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * | + | * Leg wey person dey use de take [[waka]] up and down like sey na moto e dey use waka because say dem no get motor. |
− | :* {{ux|dv|Since we no see car, make I kuma use my '''legedis benz''' dey go o.|( | + | :* {{ux|dv|Since we no see car, make I kuma use my '''legedis benz''' dey go o.|(Since we can't get a cab, let me walk all the way.)}} |
− | :* {{ux|dv| E don tay wey man don dey use '''legedis benz''' go everywhere.|( | + | :* {{ux|dv| E don tay wey man don dey use '''legedis benz''' go everywhere.|(Man has been using leg to walk everywhere from way back in his history.)}} |
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''leg'' | + | * English: ''leg'' |
Latest revision as of 14:53, 6 March 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English leg Benz
Pronunciation
- lɛ́gɛ́dísbɛ̀nz
Noun
- Leg wey person dey use de take waka up and down like sey na moto e dey use waka because say dem no get motor.
- Since we no see car, make I kuma use my legedis benz dey go o. — (Since we can't get a cab, let me walk all the way.)
- E don tay wey man don dey use legedis benz go everywhere. — (Man has been using leg to walk everywhere from way back in his history.)
Translations
- English: leg