Difference between revisions of "legedis benz"

 
(One intermediate revision by the same user not shown)
Line 12: Line 12:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Leg wey person dey use de take [[waka]] up and down because say dem no get motor.
+
* Leg wey person dey use de take [[waka]] up and down like sey na moto e dey use waka because say dem no get motor.
:* {{ux|dv|Since we no see car, make I kuma use my '''legedis benz''' dey go o.|(Egbokhare_2020, Since we can't get a cab, let me walk all the way.)}}
+
:* {{ux|dv|Since we no see car, make I kuma use my '''legedis benz''' dey go o.|(Since we can't get a cab, let me walk all the way.)}}
:* {{ux|dv| E don tay wey man don dey use '''legedis benz''' go everywhere.|(NSC_2021, Man has been using leg to walk everywhere from way back in his history.)}}
+
:* {{ux|dv| E don tay wey man don dey use '''legedis benz''' go everywhere.|(Man has been using leg to walk everywhere from way back in his history.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''leg''
 
* English: ''leg''

Latest revision as of 14:53, 6 March 2024

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English leg Benz

Pronunciation

  • lɛ́gɛ́dísbɛ̀nz

Play Play

Noun

  • Leg wey person dey use de take waka up and down like sey na moto e dey use waka because say dem no get motor.
  • Since we no see car, make I kuma use my legedis benz dey go o.  — (Since we can't get a cab, let me walk all the way.)
  • E don tay wey man don dey use legedis benz go everywhere.  — (Man has been using leg to walk everywhere from way back in his history.)

Translations

  • English: leg