legedis benz
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English leg Benz
Pronunciation
- lɛ́gɛ́dísbɛ̀nz
Noun
- Leg wey person dey use de take waka up and down because say dem no get motor.
- Since we no see car, make I kuma use my legedis benz dey go o. — (Since we can't get a cab, let me walk all the way.)
- E don tay wey man don dey use legedis benz go everywhere. — (Man has been using leg to walk everywhere from way back in his history.)
Translations
- English: leg