legedis benz
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English leg Benz
Pronunciation
- lɛ́gɛ́dísbɛ̂nz
Noun (compound)
- Person leg
- Since we no see car, make I kuma use my legedis benz dey go o. — (Egbokhare_2020. Since we can't get a cab, let me walk all the way.)
- E don tay wey man don dey use legedis benz go everywhere. — (NSC_Legbeti_2021. Man has been using leg to walk everywhere for a while.)
Translations
- English: To walk.