legedis benz

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English leg Benz

Pronunciation

  • lɛ́gɛ́dísbɛ̂nz

Play Play

Noun (compound)

  • Na make person turn im legto motor begin trek
  • Since we no see car, make I kuma use my legedis benz dey go o.  — (Egbokhare_2020. Since we can't get a cab, let me walk all the way.)
  • E don tay wey man don dey use legedis benz go everywhere.  — (NSC_Legbeti_2021. Man has been using leg to walk everywhere from way back in his history.)

Translations

  • English: leg.