lie
Naija
Etymology
From: English lie
Pronunciation
laî
Noun
- Talk wey no be true.
- Everyting wey dat uncle talk na lie. I dey dere when e happen. — (Everything that man said is a lie, I was there when it happened.)
- You see wetin de don dey tell you since? Di lie wey you dey tell since, e don save you? — (You see what have always been told? Have the lies you have been telling saved you?)
Related form
Translations
English: lie
Verb
- Make person talk someting wey no be true.
- You don lie reach where devil suppose don dey fear you. — (You’ve lied so much that the devil should now be scared of you.)
- You know sey if you look am well well, you no need lie dat lie give anybody, but because lie don enter your blood, you no dey know when you dey do am. — (You know that if you take a good look at it, you didn’t have any reason to lie to anyone, but because it has become a habit, you do it even without thinking.)
synonym
Translations
English: lie