Difference between revisions of "lie lie"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
Bernardcaron (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 12: | Line 12: | ||
Person wey no dey talk true. | Person wey no dey talk true. | ||
:*{{ux|dv|'''Lie lie''' dey im blood , na so de see am dey thief meat for pot e say na [[chingum]] e dey chew. |(NSC_Abonyi_2020, H/She is a pathological liar.)}} | :*{{ux|dv|'''Lie lie''' dey im blood , na so de see am dey thief meat for pot e say na [[chingum]] e dey chew. |(NSC_Abonyi_2020, H/She is a pathological liar.)}} | ||
− | + | :*{{ux|dv|Nigeria army sabi '''lie lie''' sha, dem say na photoshop dem photoshop dem for Lekki [[kasala]].|(NSC_Abonyi_2020, Nigerian army knows hoew how to tell lies a lot, they said that the Lekki chaos was photoshop.)}} | |
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
lie | lie | ||
Line 25: | Line 25: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
Sey person no dey like talk true | Sey person no dey like talk true | ||
− | + | ||
:*{{ux|dv|For social media people dey '''lie lie''' well well. |(NSC_Abonyi_2020, On social media people spread fake news a lot.)}} | :*{{ux|dv|For social media people dey '''lie lie''' well well. |(NSC_Abonyi_2020, On social media people spread fake news a lot.)}} | ||
Revision as of 14:14, 6 December 2021
Naija
Etymology
From: English lie
Pronunciation
- laǐlaǐ
Noun
Person wey no dey talk true.
- Lie lie dey im blood , na so de see am dey thief meat for pot e say na chingum e dey chew. — (NSC_Abonyi_2020, H/She is a pathological liar.)
- Nigeria army sabi lie lie sha, dem say na photoshop dem photoshop dem for Lekki kasala. — (NSC_Abonyi_2020, Nigerian army knows hoew how to tell lies a lot, they said that the Lekki chaos was photoshop.)
Related forms
lie
Synonym
Antonym
Translation
English: a liar
Verb
Sey person no dey like talk true
- For social media people dey lie lie well well. — (NSC_Abonyi_2020, On social media people spread fake news a lot.)
Related forms
Translation
- English: lie
Translation
English: to have the habit of lying