Difference between revisions of "lie lie"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative Form===
 
*[[lai lai]]
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From: English ''lie''
 
From: English ''lie''

Revision as of 14:05, 16 July 2021

Naija

Etymology

From: English lie

Pronunciation

lãi lãi Play Play

Definition

Person wey no dey talk true

Noun

Person wey no dey talk true.

    • Na lie lie you be  — (NSC_Odirin 2020, You are a liar.)
    • Lie lie dey im blood.  — (NSC_Odirin 2020, Telling lies is his habit.)

Related forms

lie

Synonym

bubu bubu, 419

Antonym

true

Translation

English: Liar

Verb

Sey person no dey like talk true

    • Nigeria army sabi lie lie sha, dem say na photoshop dem photoshop dem for Lekki kasala.  — (NSC_Odirin 2020, Nigerian army knows hoew how to tell lies a lot, they said that the Lekki chaos was photoshop.)
    • For social media people dey lie lie well well.  — (NSC_Odirin 2020, On social media people spread fake news alot.)

Related forms

lie

Antonyms

Translation

English: Lie