Difference between revisions of "lie lie"

Line 10: Line 10:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
Person wey no dey talk true.  
 
Person wey no dey talk true.  
#:*{{ux|dv|Na '''lie lie''' you be |(NSC_Odirin 2020, You are a liar.)}}
+
#:*{{ux|dv|'''Lie lie''' dey im blood , na so de see am dey thief meat for pot e say na [[chingum]] e dey chew. |(NSC_Abonyi_2020, H/She is a pathologic liar.)}}
#:*{{ux|dv|'''Lie lie''' dey im blood. |(NSC_Odirin 2020, Telling lies is his habit.)}}
 
  
 
===Related forms===
 
===Related forms===

Revision as of 14:11, 16 July 2021

Naija

Etymology

From: English lie

Pronunciation

  • lãi lãi

Play Play

Noun

Person wey no dey talk true.

    • Lie lie dey im blood , na so de see am dey thief meat for pot e say na chingum e dey chew.  — (NSC_Abonyi_2020, H/She is a pathologic liar.)

Related forms

lie

Synonym

bubu bubu, 419

Antonym

true

Translation

English: Liar

Verb

Sey person no dey like talk true

    • Nigeria army sabi lie lie sha, dem say na photoshop dem photoshop dem for Lekki kasala.  — (NSC_Odirin 2020, Nigerian army knows hoew how to tell lies a lot, they said that the Lekki chaos was photoshop.)
    • For social media people dey lie lie well well.  — (NSC_Odirin 2020, On social media people spread fake news alot.)

Related forms

lie

Antonyms

Translation

English: Lie