Difference between revisions of "lie lie"
(→Noun) |
(→Verb) |
||
Line 24: | Line 24: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
Sey person no dey like talk true | Sey person no dey like talk true | ||
− | + | :*{{ux|dv|Nigeria army sabi '''lie lie''' sha, dem say na photoshop dem photoshop dem for Lekki [[kasala]].|(NSC_Abonyi_2020, Nigerian army knows hoew how to tell lies a lot, they said that the Lekki chaos was photoshop.)}} | |
− | + | :*{{ux|dv|For social media people dey '''lie lie''' well well. |(NSC_OAbonyi_2020, On social media people spread fake news a lot.)}} | |
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
lie | lie | ||
− | ==== | + | ====Translation==== |
+ | *English: ''lie'' | ||
===Translation=== | ===Translation=== | ||
English: Lie | English: Lie |
Revision as of 14:12, 16 July 2021
Naija
Etymology
From: English lie
Pronunciation
- lãi lãi
Noun
Person wey no dey talk true.
- Lie lie dey im blood , na so de see am dey thief meat for pot e say na chingum e dey chew. — (NSC_Abonyi_2020, H/She is a pathologic liar.)
Related forms
lie
Synonym
Antonym
true
Translation
English: Liar
Verb
Sey person no dey like talk true
- Nigeria army sabi lie lie sha, dem say na photoshop dem photoshop dem for Lekki kasala. — (NSC_Abonyi_2020, Nigerian army knows hoew how to tell lies a lot, they said that the Lekki chaos was photoshop.)
- For social media people dey lie lie well well. — (NSC_OAbonyi_2020, On social media people spread fake news a lot.)
Related forms
lie
Translation
- English: lie
Translation
English: Lie