Difference between revisions of "lie lie"
(→Verb) |
|||
Line 28: | Line 28: | ||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
− | lie | + | *[[lie]] |
+ | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
*English: ''lie'' | *English: ''lie'' |
Revision as of 14:13, 16 July 2021
Naija
Etymology
From: English lie
Pronunciation
- lãi lãi
Noun
Person wey no dey talk true.
- Lie lie dey im blood , na so de see am dey thief meat for pot e say na chingum e dey chew. — (NSC_Abonyi_2020, H/She is a pathologic liar.)
Related forms
lie
Synonym
Antonym
true
Translation
English: Liar
Verb
Sey person no dey like talk true
- Nigeria army sabi lie lie sha, dem say na photoshop dem photoshop dem for Lekki kasala. — (NSC_Abonyi_2020, Nigerian army knows hoew how to tell lies a lot, they said that the Lekki chaos was photoshop.)
- For social media people dey lie lie well well. — (NSC_OAbonyi_2020, On social media people spread fake news a lot.)
Related forms
Translation
- English: lie
Translation
English: Lie