Difference between revisions of "lie lie"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
Person wey no dey talk true. | Person wey no dey talk true. | ||
− | + | :*{{ux|dv|'''Lie lie''' dey im blood , na so de see am dey thief meat for pot e say na [[chingum]] e dey chew. |(NSC_Abonyi_2020, H/She is a pathological liar.)}} | |
===Related forms=== | ===Related forms=== |
Revision as of 14:31, 16 July 2021
Naija
Etymology
From: English lie
Pronunciation
- lãi lãi
Noun
Person wey no dey talk true.
- Lie lie dey im blood , na so de see am dey thief meat for pot e say na chingum e dey chew. — (NSC_Abonyi_2020, H/She is a pathological liar.)
Related forms
lie
Synonym
Antonym
true
Translation
English: Liar
Verb
Sey person no dey like talk true
- Nigeria army sabi lie lie sha, dem say na photoshop dem photoshop dem for Lekki kasala. — (NSC_Abonyi_2020, Nigerian army knows hoew how to tell lies a lot, they said that the Lekki chaos was photoshop.)
- For social media people dey lie lie well well. — (NSC_OAbonyi_2020, On social media people spread fake news a lot.)
Related forms
Translation
- English: lie
Translation
English: Lie