lie lie

Naija

Etymology

From: English lie

Pronunciation

  • lãi lãi

Play Play

Noun

Person wey no dey talk true.

    • Lie lie dey im blood , na so de see am dey thief meat for pot e say na chingum e dey chew.  — (NSC_Abonyi_2020, H/She is a pathologic liar.)

Related forms

lie

Synonym

bubu bubu, 419

Antonym

true

Translation

English: Liar

Verb

Sey person no dey like talk true

  • Nigeria army sabi lie lie sha, dem say na photoshop dem photoshop dem for Lekki kasala.  — (NSC_Abonyi_2020, Nigerian army knows hoew how to tell lies a lot, they said that the Lekki chaos was photoshop.)
  • For social media people dey lie lie well well.  — (NSC_OAbonyi_2020, On social media people spread fake news a lot.)

Related forms

lie

Translation

  • English: lie

Translation

English: Lie