lie lie
Naija
Alternative Form
lai lai
Etymology
From: English lie
Pronunciation
Definition
Person wey no dey talk true
Noun
Person wey no dey talk true.
- Na lie lie you be — (NSC_Odirin 2020, You are a liar.)
- Lie lie dey im blood. — (NSC_Odirin 2020, Telling lies is his habit.)
Related forms
lie
Synonym
Antonym
true
Translation
English: Liar
Verb
Sey person no dey like talk true
- Nigeria army sabi lie lie sha, dem say na photoshop dem photoshop dem for Lekki kasala. — (NSC_Odirin 2020, Nigerian army knows hoew how to tell lies a lot, they said that the Lekki chaos was photoshop.)
- For social media people dey lie lie well well. — (NSC_Odirin 2020, On social media people spread fake news alot.)
Related forms
lie