Difference between revisions of "life"

(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * lives 0.59 145, condition 0.57 479, future 0.56 366, mind 0.53 3840, character 0.52 545, paradise 0.52 223, idea 0.50 237, hood 0.50 7, fai...")
 
 
(17 intermediate revisions by 9 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* lives 0.59 145, condition 0.57 479, future 0.56 366, mind 0.53 3840, character 0.52 545, paradise 0.52 223, idea 0.50 237, hood 0.50 7, faith 0.50 848
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English life
+
From English: ''life''
 
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* laɪf
+
* láɪ̀f
 
<sm2>Pcm-ng-life.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-life.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-life.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-life.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 148
 
* Frequency rank in NSC treebank: 99
 
* Frequency in raw corpus: 3382
 
* Frequency rank in raw corpus: 113
 
 
 
The word is used more orally than in written texts.
 
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
life: no definition -- Definition in Naija?
+
#As e be sey everybody dey di world and tings dey happen.
 
+
#:* {{ux|dv| Dis '''life''' wey we dey so, as you see am, manage am.|(In our collective existence, make do with your circumstances.)}}
 
+
#:* {{ux|dv| Nobody want come dis '''life''' come suffer o.|(No one wants to come to this life and suffer.)}}
# - (frequency:804)
+
#:* {{ux|dv| Animal no fit choose wetin dem want, na how dem see '''life''' dem dey live am.|(jw__2452, Animals can not choose what they want, they live each day as it comes.)}}
#: {{ux|dv|Na '''life''', |(NST_cleaned__13303, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| Dis '''life''' wey we come so, na once. You do your own, you comot. Anoder person do im own.|(This life, we only come once. You do yours, you leave. Another will do theirs.)}}
#: {{ux|dv|No be '''life'''. |(NST_cleaned__21530, __no translation__)}}
+
#As person dey wey be sey e  dey di world, e never die and e dey do tings.
# case (frequency:454)
+
#:* {{ux|dv| See make I tell you, na your '''life''' be dis, no let person live am for you. |(Listen, let me tell you, this is your life. Don’t let another person live it for you.)}}
#: {{ux|dv|Dew good for '''life'''. |(jw__6850, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| Na di '''life''' wey she live we dey celebrate so. You, when your reach, shey we go celebrate you abi we go just do like sey noting happen?|(It’s the life she lived that we celebrating. When it’s your turn, will we celebrate you or will we just pretend like nothing happened?)}}
#: {{ux|dv|E no good for '''life'''. |(ONI_16_Thief_DG__22, It's not good in life.)}}
+
#Something wey be sey e really happen wey person use e eye see.
# amod (frequency:177)
+
#:* {{ux|dv| Na wetin person tell you you dey talk so , abi you see am '''life'''? |(Is what you are saying hearsay or did you see it yourself?)}}
#: {{ux|dv|Real '''life'''. |(BEN_19a_Man-Must-Wack_DG__8, In real life.)}}
+
#:* {{ux|dv| Bros, come outside con use your eye see am '''life'''. Your goat dey chop meat!|(Sir, come and see it yourself. Your goat is eating meat!)}}
#: {{ux|dv|low '''life''' people. |(NST_cleaned__32897, __no translation__)}}
+
# One kind way wey person dey live.
# det (frequency:94)
+
#:* {{ux|dv| No be just sey I dey play football now, I don dey play am since primary school. I tell you sey I don dey dis '''life''' since.|(It’s not just that I play football now, I have been playing since primary school. I told you that I have been on this path since.)}}
#: {{ux|dv|Dis '''life'''? |(IBA_08_Music-And-Art-Students_DG__120, This life ?)}}
+
#:* {{ux|dv| When de dey tell people make de no join cult de dey tink sey de dey stop dem make dem no enjoy. Na help de dey help dem because dat '''life''' no dey ever pay. Na had I known dey end am.|(When they tell people not to join cults they think they are stopping them from enjoying. They are being helped because it does not have any benefits. It always ends in regret.)}}
#: {{ux|dv|dis '''life'''... |(NST_cleaned__38467, __no translation__)}}
+
===Related forms===
# nmod (frequency:77)
+
: [[beta life]], [[city life]], [[life tori]], [[man life]]
#: {{ux|dv|'''Life''' of slave |(bbc__63867, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Mtchew '''life''' dey fine o. |(NST_cleaned__16410, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:21)
 
#: {{ux|dv|E fit mean '''life''' or death. |(jw__8088, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|How God dey treat '''life''' and blood? |(jw__14027, __no translation__)}}
 
# dep (frequency:11)
 
#: {{ux|dv|Dat is '''life'''. |(ENU_32_Football-And-Money_DG__199, That's life.)}}
 
#: {{ux|dv|People say dia '''life''' no safe |(bbc__80918, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:10)
 
#: {{ux|dv|The things wey I don tell una na spirit and '''life'''. |(jw__3651, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|For music and '''life''', many pipo dey call her di 'Queen of Soul' |(bbc__52011, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|She go go no '''life'''. |(NST_cleaned__29025, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Animal no fit choose wetin dem want, na how dem see '''life''' dem dey live am. |(jw__2452, __no translation__)}}
 
# dep-det (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|Na the '''life''' we don choose. |(jw__26170, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Haha you know when I don dey dis '''life''' from? |(IBA_08_Music-And-Art-Students_DG__119, Aha, do you know long I have been living in this life ?)}}
 
# cc-det (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|‘Na me be the road, the truth, and the '''life'''. |(jw__49208, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Remember wetin Jesus Christ tell Thomas, e sey: ‘Na me be the road, the truth, and the '''life'''. |(jw__3362, __no translation__)}}
 
# cc-nmod (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|God no want make we comot belle, to take blood, and animal '''life''' |(jw__13340, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Wetin we go do to make sure sey we no put our '''life''' and other people '''life''' for danger? |(jw__43061, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
* [[beta life|beta life]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Zeinab bin run away as teenager because she wan marry so she go get beta life. |(bbc__102126, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dis pipo dey share di land so dat land go dey for evritin wey we need to use am for living beta life. |(bbc__37593, __no translation__)}}* [[city life|city life]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Barrack life no be like village life, or all dis correct, correct city life. |(NST_cleaned__22788, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di spread of city life inside villages for France dey cause plenti katakata. |(bbc__33443, __no translation__)}}* [[dia life|dia life]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Na at least five people don lose dia life for di widespread protests wey dey go on for Democratic Republic of Congo. |(bbc__85400, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Pipo wey dey live for Akoka community for Lagos State don accuse one filling station - Total say dem dey put dia life for danger. |(bbc__81701, __no translation__)}}* [[life ban|life ban]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Recently Siasia bin file appeal against di life ban wey world football joinbodi Fifa nack ontop im head for match-fixing. |(bbc__84765, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Last year Povetkin bin chop life ban from di sport for March 2017 afta im fail im second drug test but dem reduce di ban to just one year. |(bbc__63320, __no translation__)}}* [[life beta|life beta]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Mey una live una wh~, life beta. |(NST_cleaned__12118, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E go allow pipo use am for different kain way wey go make dia life beta and stop all di tins wey goment dey do to so dem no go progress. |(bbc__2448, __no translation__)}}* [[life tori|life tori]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Note: Dis na real life tori but di name of di hair stylist na di editor change am to Abu Hashibu to protect di real name of dis man. |(bbc__75536, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|De out, e gada all di life tori of wi oga presido and di struggle-dem wey ein don face till e con enter power as wi oga presido, on May 29, 2016. |(ja102__1067, __no translation__)}}* [[man life|man life]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Man life no just easy. |(JOS_24_Football_M__29, Man's life is not just easy.)}}
 
#: {{ux|dv|Daniel talk sey, dem dey live the kind life wey people dey call big man life. |(jw__6175, __no translation__)}}* [[pipo life|pipo life]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Oya, come follow enta di Mercy Ships wey dey save pipo life. |(bbc__79799, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Wiseman don de do study on top how luck dey affect pipo life. |(bbc__100912, __no translation__)}}* [[sex life|sex life]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Fulfilling sex life |(bbc__53276, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem dey get satisfaction and dey get fulfilling sex life. |(bbc__28771, __no translation__)}}
 
 
 
====Synonymes====
 
* lives 0.59 145, condition 0.57 479, future 0.56 366, mind 0.53 3840, character 0.52 545, paradise 0.52 223, idea 0.50 237, hood 0.50 7, faith 0.50 848
 
 
 
====Antonymes====
 
* lives 0.59 145, condition 0.57 479, future 0.56 366, mind 0.53 3840, character 0.52 545, paradise 0.52 223, idea 0.50 237, hood 0.50 7, faith 0.50 848
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''existence, reality, world, life''

Latest revision as of 15:12, 6 March 2024

Naija

Etymology

From English: life

Pronunciation

  • láɪ̀f

Play Play

Noun

  1. As e be sey everybody dey di world and tings dey happen.
    • Dis life wey we dey so, as you see am, manage am.  — (In our collective existence, make do with your circumstances.)
    • Nobody want come dis life come suffer o.  — (No one wants to come to this life and suffer.)
    • Animal no fit choose wetin dem want, na how dem see life dem dey live am.  — (jw__2452, Animals can not choose what they want, they live each day as it comes.)
    • Dis life wey we come so, na once. You do your own, you comot. Anoder person do im own.  — (This life, we only come once. You do yours, you leave. Another will do theirs.)
  2. As person dey wey be sey e dey di world, e never die and e dey do tings.
    • See make I tell you, na your life be dis, no let person live am for you.  — (Listen, let me tell you, this is your life. Don’t let another person live it for you.)
    • Na di life wey she live we dey celebrate so. You, when your reach, shey we go celebrate you abi we go just do like sey noting happen?  — (It’s the life she lived that we celebrating. When it’s your turn, will we celebrate you or will we just pretend like nothing happened?)
  3. Something wey be sey e really happen wey person use e eye see.
    • Na wetin person tell you you dey talk so , abi you see am life?  — (Is what you are saying hearsay or did you see it yourself?)
    • Bros, come outside con use your eye see am life. Your goat dey chop meat!  — (Sir, come and see it yourself. Your goat is eating meat!)
  4. One kind way wey person dey live.
    • No be just sey I dey play football now, I don dey play am since primary school. I tell you sey I don dey dis life since.  — (It’s not just that I play football now, I have been playing since primary school. I told you that I have been on this path since.)
    • When de dey tell people make de no join cult de dey tink sey de dey stop dem make dem no enjoy. Na help de dey help dem because dat life no dey ever pay. Na had I known dey end am.  — (When they tell people not to join cults they think they are stopping them from enjoying. They are being helped because it does not have any benefits. It always ends in regret.)

Related forms

beta life, city life, life tori, man life

Translations

  • English: existence, reality, world, life