beta life

Naija

Alternative Form

Etymology

  • Na laughtalk from di Better life for Village people wey dem do when Babangida dey rule, and na dat time dey bring di new fifty naira note comot.  —  (From an ironic reference to the Better life for Rural Women in the Babangida regime which preceded the Central Bank's release of the new 50 naira note at a time of austerity in Nigeria.)

Pronunciation

  • bɛ̀tá laɪ̂f

Play Play

Noun

  • Fifty naira note for Nigeria.
  • Make una help me tell dis mumu man make e pay me my beta life before I disgrace am for inside dis molue.  — (NSC_2021, Please assist me to appeal to this foolish man to pay his fare of fifty naira so that I will not embarrass him in this single-deck transit bus.)
  • Everytin don dear for Naija sotay na common biscuit na beta life.  — (NSC_2021, Things have become so expensive in Nigeria that even biscuits now sell for fifty naira.)

Related forms

Antonym

Translation

  • English: fifty naira note