Difference between revisions of "life"

 
(9 intermediate revisions by 7 users not shown)
Line 3: Line 3:
 
From English: ''life''
 
From English: ''life''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* laɪf
+
* láɪ̀f
 
<sm2>Pcm-ng-life.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-life.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-life.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-life.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 148
 
* Frequency rank in NSC treebank: 99
 
* Frequency in raw corpus: 3382
 
* Frequency rank in raw corpus: 113
 
 
 
 
 
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
 
+
#As e be sey everybody dey di world and tings dey happen.
Di kind way person dey live.
+
#:* {{ux|dv| Dis '''life''' wey we dey so, as you see am, manage am.|(In our collective existence, make do with your circumstances.)}}
#: {{ux|dv|Dew good for '''life'''. |(jw__6850, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| Nobody want come dis '''life''' come suffer o.|(No one wants to come to this life and suffer.)}}
#: {{ux|dv|Mtchew '''life''' dey fine o. |(NST_cleaned__16410, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| Animal no fit choose wetin dem want, na how dem see '''life''' dem dey live am.|(jw__2452, Animals can not choose what they want, they live each day as it comes.)}}
#: {{ux|dv|E no good for '''life'''. |(ONI_16_Thief_DG__22, It's not good in life.)}}
+
#:* {{ux|dv| Dis '''life''' wey we come so, na once. You do your own, you comot. Anoder person do im own.|(This life, we only come once. You do yours, you leave. Another will do theirs.)}}
#: {{ux|dv|Na '''life''', |(NST_cleaned__13303, __no translation__)}}
+
#As person dey wey be sey e  dey di world, e never die and e dey do tings.
#: {{ux|dv|No be '''life'''. |(NST_cleaned__21530, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| See make I tell you, na your '''life''' be dis, no let person live am for you. |(Listen, let me tell you, this is your life. Don’t let another person live it for you.)}}
 
+
#:* {{ux|dv| Na di '''life''' wey she live we dey celebrate so. You, when your reach, shey we go celebrate you abi we go just do like sey noting happen?|(It’s the life she lived that we celebrating. When it’s your turn, will we celebrate you or will we just pretend like nothing happened?)}}
 
+
#Something wey be sey e really happen wey person use e eye see.
#: {{ux|dv|Real '''life'''. |(BEN_19a_Man-Must-Wack_DG__8, In real life.)}}
+
#:* {{ux|dv| Na wetin person tell you you dey talk so , abi you see am '''life'''? |(Is what you are saying hearsay or did you see it yourself?)}}
 
+
#:* {{ux|dv| Bros, come outside con use your eye see am '''life'''. Your goat dey chop meat!|(Sir, come and see it yourself. Your goat is eating meat!)}}
#: {{ux|dv|Dis '''life'''? |(IBA_08_Music-And-Art-Students_DG__120, This life ?)}}
+
# One kind way wey person dey live.
#: {{ux|dv|dis '''life'''... |(NST_cleaned__38467, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| No be just sey I dey play football now, I don dey play am since primary school. I tell you sey I don dey dis '''life''' since.|(It’s not just that I play football now, I have been playing since primary school. I told you that I have been on this path since.)}}
 
+
#:* {{ux|dv| When de dey tell people make de no join cult de dey tink sey de dey stop dem make dem no enjoy. Na help de dey help dem because dat '''life''' no dey ever pay. Na had I known dey end am.|(When they tell people not to join cults they think they are stopping them from enjoying. They are being helped because it does not have any benefits. It always ends in regret.)}}
Wetin separate living ting from tings wey no dey breathe wey fit grow and die.
+
===Related forms===
 
+
: [[beta life]], [[city life]], [[life tori]], [[man life]]
#: {{ux|dv|E fit mean '''life''' or death. |(jw__8088, __no translation__)}}
 
 
 
 
 
#: {{ux|dv|People say dia '''life''' no safe |(bbc__80918, __no translation__)}}
 
 
 
#: {{ux|dv|The things wey I don tell una na spirit and '''life'''. |(jw__3651, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|For music and '''life''', many pipo dey call her di 'Queen of Soul' |(bbc__52011, __no translation__)}}
 
 
 
#: {{ux|dv|Animal no fit choose wetin dem want, na how dem see '''life''' dem dey live am. |(jw__2452, __no translation__)}}
 
 
 
#: {{ux|dv|Na the '''life''' we don choose. |(jw__26170, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Haha you know when I don dey dis '''life''' from? |(IBA_08_Music-And-Art-Students_DG__119, Aha, do you know long I have been living in this life ?)}}
 
 
 
#: {{ux|dv|‘Na me be the road, the truth, and the '''life'''. |(jw__49208, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Remember wetin Jesus Christ tell Thomas, e sey: ‘Na me be the road, the truth, and the '''life'''. |(jw__3362, __no translation__)}}
 
 
 
#: {{ux|dv|God no want make we comot belle, to take blood, and animal '''life''' |(jw__13340, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Wetin we go do to make sure sey we no put our '''life''' and other people '''life''' for danger? |(jw__43061, __no translation__)}}
 
====Related form====
 
[[beta life]], [[city life]], [[life tori]], [[man life]]
 
 
 
====Synonyms====
 
*
 
 
 
====Antonyms====
 
*
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''existence, reality, world, life''

Latest revision as of 15:12, 6 March 2024

Naija

Etymology

From English: life

Pronunciation

  • láɪ̀f

Play Play

Noun

  1. As e be sey everybody dey di world and tings dey happen.
    • Dis life wey we dey so, as you see am, manage am.  — (In our collective existence, make do with your circumstances.)
    • Nobody want come dis life come suffer o.  — (No one wants to come to this life and suffer.)
    • Animal no fit choose wetin dem want, na how dem see life dem dey live am.  — (jw__2452, Animals can not choose what they want, they live each day as it comes.)
    • Dis life wey we come so, na once. You do your own, you comot. Anoder person do im own.  — (This life, we only come once. You do yours, you leave. Another will do theirs.)
  2. As person dey wey be sey e dey di world, e never die and e dey do tings.
    • See make I tell you, na your life be dis, no let person live am for you.  — (Listen, let me tell you, this is your life. Don’t let another person live it for you.)
    • Na di life wey she live we dey celebrate so. You, when your reach, shey we go celebrate you abi we go just do like sey noting happen?  — (It’s the life she lived that we celebrating. When it’s your turn, will we celebrate you or will we just pretend like nothing happened?)
  3. Something wey be sey e really happen wey person use e eye see.
    • Na wetin person tell you you dey talk so , abi you see am life?  — (Is what you are saying hearsay or did you see it yourself?)
    • Bros, come outside con use your eye see am life. Your goat dey chop meat!  — (Sir, come and see it yourself. Your goat is eating meat!)
  4. One kind way wey person dey live.
    • No be just sey I dey play football now, I don dey play am since primary school. I tell you sey I don dey dis life since.  — (It’s not just that I play football now, I have been playing since primary school. I told you that I have been on this path since.)
    • When de dey tell people make de no join cult de dey tink sey de dey stop dem make dem no enjoy. Na help de dey help dem because dat life no dey ever pay. Na had I known dey end am.  — (When they tell people not to join cults they think they are stopping them from enjoying. They are being helped because it does not have any benefits. It always ends in regret.)

Related forms

beta life, city life, life tori, man life

Translations

  • English: existence, reality, world, life