life

Naija

Etymology

From English: life

Pronunciation

  • laɪf

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 148
  • Frequency rank in NSC treebank: 99
  • Frequency in raw corpus: 3382
  • Frequency rank in raw corpus: 113



Noun

Di kind way person dey live.

  1. Dew good for life.  — (jw__6850, __no translation__)
    Mtchew life dey fine o.  — (NST_cleaned__16410, __no translation__)
    E no good for life.  — (ONI_16_Thief_DG__22, It's not good in life.)
    Na life,  — (NST_cleaned__13303, __no translation__)
    No be life.  — (NST_cleaned__21530, __no translation__)


  1. Real life.  — (BEN_19a_Man-Must-Wack_DG__8, In real life.)
  1. Dis life?  — (IBA_08_Music-And-Art-Students_DG__120, This life ?)
    dis life...  — (NST_cleaned__38467, __no translation__)

Wetin separate living ting from tings wey no dey breathe wey fit grow and die.

  1. E fit mean life or death.  — (jw__8088, __no translation__)


  1. People say dia life no safe  — (bbc__80918, __no translation__)
  1. The things wey I don tell una na spirit and life.  — (jw__3651, __no translation__)
    For music and life, many pipo dey call her di 'Queen of Soul'  — (bbc__52011, __no translation__)
  1. Animal no fit choose wetin dem want, na how dem see life dem dey live am.  — (jw__2452, __no translation__)
  1. Na the life we don choose.  — (jw__26170, __no translation__)
    Haha you know when I don dey dis life from?  — (IBA_08_Music-And-Art-Students_DG__119, Aha, do you know long I have been living in this life ?)
  1. ‘Na me be the road, the truth, and the life.  — (jw__49208, __no translation__)
    Remember wetin Jesus Christ tell Thomas, e sey: ‘Na me be the road, the truth, and the life.  — (jw__3362, __no translation__)
  1. God no want make we comot belle, to take blood, and animal life  — (jw__13340, __no translation__)
    Wetin we go do to make sure sey we no put our life and other people life for danger?  — (jw__43061, __no translation__)

Derived forms

  1. Zeinab bin run away as teenager because she wan marry so she go get beta life.  — (bbc__102126, __no translation__)
    Dis pipo dey share di land so dat land go dey for evritin wey we need to use am for living beta life.  — (bbc__37593, __no translation__)
  1. Barrack life no be like village life, or all dis correct, correct city life.  — (NST_cleaned__22788, __no translation__)
    Di spread of city life inside villages for France dey cause plenti katakata.  — (bbc__33443, __no translation__)
  1. Na at least five people don lose dia life for di widespread protests wey dey go on for Democratic Republic of Congo.  — (bbc__85400, __no translation__)
    Pipo wey dey live for Akoka community for Lagos State don accuse one filling station - Total say dem dey put dia life for danger.  — (bbc__81701, __no translation__)
  1. Recently Siasia bin file appeal against di life ban wey world football joinbodi Fifa nack ontop im head for match-fixing.  — (bbc__84765, __no translation__)
    Last year Povetkin bin chop life ban from di sport for March 2017 afta im fail im second drug test but dem reduce di ban to just one year.  — (bbc__63320, __no translation__)
  1. Mey una live una wh~, life beta.  — (NST_cleaned__12118, __no translation__)
    E go allow pipo use am for different kain way wey go make dia life beta and stop all di tins wey goment dey do to so dem no go progress.  — (bbc__2448, __no translation__)
  1. Note: Dis na real life tori but di name of di hair stylist na di editor change am to Abu Hashibu to protect di real name of dis man.  — (bbc__75536, __no translation__)
    De out, e gada all di life tori of wi oga presido and di struggle-dem wey ein don face till e con enter power as wi oga presido, on May 29, 2016.  — (ja102__1067, __no translation__)
  1. Man life no just easy.  — (JOS_24_Football_M__29, Man's life is not just easy.)
    Daniel talk sey, dem dey live the kind life wey people dey call big man life.  — (jw__6175, __no translation__)
  1. Oya, come follow enta di Mercy Ships wey dey save pipo life.  — (bbc__79799, __no translation__)
    Wiseman don de do study on top how luck dey affect pipo life.  — (bbc__100912, __no translation__)
  1. Fulfilling sex life  — (bbc__53276, __no translation__)
    Dem dey get satisfaction and dey get fulfilling sex life.  — (bbc__28771, __no translation__)

Synonyms

  • lives 0.59 145, condition 0.57 479, future 0.56 366, mind 0.53 3840, character 0.52 545, paradise 0.52 223, idea 0.50 237, hood 0.50 7, faith 0.50 848

Antonyms

  • lives 0.59 145, condition 0.57 479, future 0.56 366, mind 0.53 3840, character 0.52 545, paradise 0.52 223, idea 0.50 237, hood 0.50 7, faith 0.50 848

Translations

  • English: no definition