life

Naija

Etymology

From English: life

Pronunciation

  • laɪf

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 148
  • Frequency rank in NSC treebank: 99
  • Frequency in raw corpus: 3382
  • Frequency rank in raw corpus: 113



Noun

Di kind way person dey live.

  1. Mtchew life dey fine o.  — (NST_cleaned__16410, __no translation__)
    No be life.  — (NST_cleaned__21530, __no translation__)

Wetin dey happen for di world.

  1. Real life.  — (BEN_19a_Man-Must-Wack_DG__8, In real life.)
  1. Dis life?  — (IBA_08_Music-And-Art-Students_DG__120, This life ?)
    dis life...  — (NST_cleaned__38467, __no translation__)

Wetin separate living ting from tings wey no dey breathe wey fit grow and die.

  1. Wetin we go do to make sure sey we no put our life and other people life for danger?  — (jw__43061, __no translation__)
  1. E fit mean life or death.  — (jw__8088, __no translation__)


  1. People say dia life no safe  — (bbc__80918, __no translation__)


  1. Animal no fit choose wetin dem want, na how dem see life dem dey live am.  — (jw__2452, __no translation__)
  1. Na the life we don choose.  — (jw__26170, __no translation__)
  1. Haha you know when I don dey dis life from?  — (IBA_08_Music-And-Art-Students_DG__119, Aha, do you know long I have been living in this life ?)



Related form

beta life, city life, life tori, man life

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: no definition