Difference between revisions of "like"

 
(9 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 3: Line 3:
 
* [[laik]]
 
* [[laik]]
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English ''like''.
+
From: English ''like''.
  
===Pronunciation===
+
===Pronunciation1===
 
* láìk
 
* láìk
 
<sm2>Pcm-ng-like.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-like.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-like.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-like.m.ogg</sm2>
  
===Frequency===
+
===Pronunciation2===
* Frequency in NSC treebank: 606
+
* làìk
* Frequency rank in NSC treebank: 37
+
<sm2>Pcm-ng-like2.f.ogg</sm2>
* Frequency in raw corpus: 11056
+
<sm2>Pcm-ng-like2.m.ogg</sm2>
* Frequency rank in raw corpus: 39
 
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
* Make someting similar.
+
* Make someting be like anoder ting.
 
+
:* {{ux|dv|Den, at di same time, I go dey bring you into wetin we dey call di billionaire school wey be sey de dey bring '''like''' minds together, teach you how to do business |(NST_cleaned__36687, Then at the same time, I'll bring you into what is called the millionaire school where we bring like minds together, and teach you how to do business idea.) }}
#{{ux|dv|Use cream wey get '''like''' oil inside for your bodi, make your skin dey shine. |(bbc__97426, __no translation__)}}
+
:* {{ux|dv| E no mean sey because your papa marry plenty plenty wife you must do '''like''' am. |(Because your father married plenty wives doesn't mean that you should.)}}
#{{ux|dv|Den, at di same time, I go dey bring you into wetin we dey call di billionaire school wey be sey de dey bring '''like''' minds together, teach you how to do business idea, and ge-... |(NST_cleaned__36687, __no translation__)}}
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* kind 0.46 2368
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''similar''.
+
English: ''like''
 
 
 
 
  
 
===Preposition===
 
===Preposition===
like: no definition -- Definition in Naija?
+
* As someting dey be.
 
 
 
#{{ux|dv|Mgbo no dey '''like''' dat before. |(ONI_25_Nigeria-Don-Wowo_DG__11, Mgbo was not like that before.)}}
 
#{{ux|dv|Mgbo no dey '''like''' dat before. |(ONI_25_Nigeria-Don-Wowo_DG__11, Mgbo was not like that before.)}}
#{{ux|dv|Ehn she go don born, she go don born '''like''', '''like''' three sha. |(IBA_10_Recession_DG__156, Yes ! She should have given birth... she should have giving birth to about three kids indeed)}}
+
#{{ux|dv|Ehn she go don born, she go don born '''like''', '''like''' three sha. |(IBA_10_Recession_DG__156, Yes ! She should have given birth... she should have given birth to about three kids indeed)}}
 
 
 
 
====Derived forms====
 
  
* [[like sey|like sey]]
+
====Related forms====
 
+
* [[like sey]]
#: {{ux|dv|E be like sey, e be like sey... |(IBA_07_Na-Love_DG__259, It seems like... it seems like...)}}
 
#: {{ux|dv|Ah omo but dis one wey you dey yarn like sey... |(ABJ_INF_08_Impatience_DG__14, Ah! babe! but, this one that you are talking is as if...)}}
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''as''
 
* English: ''as''
  
 
+
====Verb====
 
+
* Make someting sweet person belle.
===Transitive Verb===
 
* Make person be in favour of someting/person.
 
 
#{{ux|dv|I '''like''' am. |(IBA_14_Bukky-And-Ope_DG__82, I like it.)}}
 
#{{ux|dv|I '''like''' am. |(IBA_14_Bukky-And-Ope_DG__82, I like it.)}}
 
#{{ux|dv|Who '''like''' you, |(LAG_22_I-Senior-You_DG__179, Who like you ?)}}
 
#{{ux|dv|Who '''like''' you, |(LAG_22_I-Senior-You_DG__179, Who like you ?)}}
#{{ux|dv|I go, I go do anyting wey I '''like'''. |(JOS_30_Northern-Skirmishes_DG__280, I will... I will do anything that I like.)}}
+
#{ux|dv|I go, I go do anyting wey I '''like'''. |(JOS_30_Northern-Skirmishes_DG__280, I will... I will do anything that I like.)}}
===Serial Verb===
 
:{{ux|dv|You '''like''' am pass my own. |(NSC_Tella_2021, You prefer it to mine)}}
 
  
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* love 0.42 2363
+
[[sweet belle]], [[love]]
 
 
====Antonyms====
 
* hate
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''to be in favour of''.
+
* English: ''Like''

Latest revision as of 17:51, 3 June 2023

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English like.

Pronunciation1

  • láìk

Play Play

Pronunciation2

  • làìk

Play

Adjective

  • Make someting be like anoder ting.
  • Den, at di same time, I go dey bring you into wetin we dey call di billionaire school wey be sey de dey bring like minds together, teach you how to do business  — (NST_cleaned__36687, Then at the same time, I'll bring you into what is called the millionaire school where we bring like minds together, and teach you how to do business idea.)
  • E no mean sey because your papa marry plenty plenty wife you must do like am.  — (Because your father married plenty wives doesn't mean that you should.)

Translations

English: like

Preposition

  • As someting dey be.
  1. Mgbo no dey like dat before.  — (ONI_25_Nigeria-Don-Wowo_DG__11, Mgbo was not like that before.)
  2. Ehn she go don born, she go don born like, like three sha.  — (IBA_10_Recession_DG__156, Yes ! She should have given birth... she should have given birth to about three kids indeed)

Related forms

Translations

  • English: as

Verb

  • Make someting sweet person belle.
  1. I like am.  — (IBA_14_Bukky-And-Ope_DG__82, I like it.)
  2. Who like you,  — (LAG_22_I-Senior-You_DG__179, Who like you ?)
  3. {ux|dv|I go, I go do anyting wey I like. |(JOS_30_Northern-Skirmishes_DG__280, I will... I will do anything that I like.)}}


Synonyms

sweet belle, love

Translations

  • English: Like