Difference between revisions of "like"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
(→Naija) |
||
(5 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 3: | Line 3: | ||
* [[laik]] | * [[laik]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From English | + | From: English ''like''. |
===Pronunciation1=== | ===Pronunciation1=== | ||
Line 18: | Line 18: | ||
* Make someting be like anoder ting. | * Make someting be like anoder ting. | ||
:* {{ux|dv|Den, at di same time, I go dey bring you into wetin we dey call di billionaire school wey be sey de dey bring '''like''' minds together, teach you how to do business |(NST_cleaned__36687, Then at the same time, I'll bring you into what is called the millionaire school where we bring like minds together, and teach you how to do business idea.) }} | :* {{ux|dv|Den, at di same time, I go dey bring you into wetin we dey call di billionaire school wey be sey de dey bring '''like''' minds together, teach you how to do business |(NST_cleaned__36687, Then at the same time, I'll bring you into what is called the millionaire school where we bring like minds together, and teach you how to do business idea.) }} | ||
− | :* {{ux|dv| E no mean sey because your papa marry plenty plenty wife you must do '''like''' am. |( | + | :* {{ux|dv| E no mean sey because your papa marry plenty plenty wife you must do '''like''' am. |(Because your father married plenty wives doesn't mean that you should.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
English: ''like'' | English: ''like'' | ||
− | |||
− | |||
===Preposition=== | ===Preposition=== | ||
* As someting dey be. | * As someting dey be. | ||
− | + | #{{ux|dv|Mgbo no dey '''like''' dat before. |(ONI_25_Nigeria-Don-Wowo_DG__11, Mgbo was not like that before.)}} | |
− | + | #{{ux|dv|Ehn she go don born, she go don born '''like''', '''like''' three sha. |(IBA_10_Recession_DG__156, Yes ! She should have given birth... she should have given birth to about three kids indeed)}} | |
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
Line 35: | Line 33: | ||
* English: ''as'' | * English: ''as'' | ||
− | + | ====Verb==== | |
− | === | ||
− | |||
* Make someting sweet person belle. | * Make someting sweet person belle. | ||
− | + | #{{ux|dv|I '''like''' am. |(IBA_14_Bukky-And-Ope_DG__82, I like it.)}} | |
− | + | #{{ux|dv|Who '''like''' you, |(LAG_22_I-Senior-You_DG__179, Who like you ?)}} | |
− | + | #{ux|dv|I go, I go do anyting wey I '''like'''. |(JOS_30_Northern-Skirmishes_DG__280, I will... I will do anything that I like.)}} | |
Latest revision as of 17:51, 3 June 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English like.
Pronunciation1
- láìk
Pronunciation2
- làìk
Adjective
- Make someting be like anoder ting.
- Den, at di same time, I go dey bring you into wetin we dey call di billionaire school wey be sey de dey bring like minds together, teach you how to do business — (NST_cleaned__36687, Then at the same time, I'll bring you into what is called the millionaire school where we bring like minds together, and teach you how to do business idea.)
- E no mean sey because your papa marry plenty plenty wife you must do like am. — (Because your father married plenty wives doesn't mean that you should.)
Translations
English: like
Preposition
- As someting dey be.
- Mgbo no dey like dat before. — (ONI_25_Nigeria-Don-Wowo_DG__11, Mgbo was not like that before.)
- Ehn she go don born, she go don born like, like three sha. — (IBA_10_Recession_DG__156, Yes ! She should have given birth... she should have given birth to about three kids indeed)
Related forms
Translations
- English: as
Verb
- Make someting sweet person belle.
- I like am. — (IBA_14_Bukky-And-Ope_DG__82, I like it.)
- Who like you, — (LAG_22_I-Senior-You_DG__179, Who like you ?)
- {ux|dv|I go, I go do anyting wey I like. |(JOS_30_Northern-Skirmishes_DG__280, I will... I will do anything that I like.)}}
Synonyms
Translations
- English: Like