Difference between revisions of "like"

Line 3: Line 3:
 
* [[laik]]
 
* [[laik]]
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From English: ''like''.
+
From: English ''like''.
  
 
===Pronunciation1===
 
===Pronunciation1===
Line 17: Line 17:
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
* Make someting be like anoder ting.
 
* Make someting be like anoder ting.
:* {{ux|dv|Den, at di same time, I go dey bring you into wetin we dey call di billionaire school wey be sey de dey bring '''like''' minds together, teach you how to do business |(NST_cleaned__36687, Then at the same time, I'll bring you into what is called the millionaire school where we bring like minds together, and teach you how to do business idea.) }}
+
#:* {{ux|dv|Den, at di same time, I go dey bring you into wetin we dey call di billionaire school wey be sey de dey bring '''like''' minds together, teach you how to do business |(NST_cleaned__36687, Then at the same time, I'll bring you into what is called the millionaire school where we bring like minds together, and teach you how to do business idea.) }}
:* {{ux|dv| E no mean sey because your papa marry plenty plenty wife you must do '''like''' am. |(NSC_2021, Because your father married plenty wives doesn't mean that you should.)}}
+
#:* {{ux|dv| E no mean sey because your papa marry plenty plenty wife you must do '''like''' am. |(NSC_2021, Because your father married plenty wives doesn't mean that you should.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
 
English: ''like''
 
English: ''like''
 
 
  
 
===Preposition===
 
===Preposition===
 
* As someting dey be.
 
* As someting dey be.
:* {{ux|dv|Mgbo no dey '''like''' dat before. |(ONI_25_Nigeria-Don-Wowo_DG__11, Mgbo was not like that before.)}}
+
#:* {{ux|dv|Mgbo no dey '''like''' dat before. |(ONI_25_Nigeria-Don-Wowo_DG__11, Mgbo was not like that before.)}}
:* {{ux|dv|Ehn she go don born, she go don born '''like''', '''like''' three sha. |(IBA_10_Recession_DG__156, Yes ! She should have given birth... she should have giving birth to about three kids indeed)}}
+
#:* {{ux|dv|Ehn she go don born, she go don born '''like''', '''like''' three sha. |(IBA_10_Recession_DG__156, Yes ! She should have given birth... she should have giving birth to about three kids indeed)}}
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====
Line 35: Line 33:
 
* English: ''as''
 
* English: ''as''
  
 
===Verb===
 
 
====Transitive Verb====
 
====Transitive Verb====
 
* Make someting sweet person belle.
 
* Make someting sweet person belle.
:* {{ux|dv|I '''like''' am. |(IBA_14_Bukky-And-Ope_DG__82, I like it.)}}
+
#:* {{ux|dv|I '''like''' am. |(IBA_14_Bukky-And-Ope_DG__82, I like it.)}}
:* {{ux|dv|Who '''like''' you, |(LAG_22_I-Senior-You_DG__179, Who like you ?)}}
+
#:* {{ux|dv|Who '''like''' you, |(LAG_22_I-Senior-You_DG__179, Who like you ?)}}
:* {{ux|dv|I go, I go do anyting wey I '''like'''. |(JOS_30_Northern-Skirmishes_DG__280, I will... I will do anything that I like.)}}
+
#:* {{ux|dv|I go, I go do anyting wey I '''like'''. |(JOS_30_Northern-Skirmishes_DG__280, I will... I will do anything that I like.)}}
  
  

Revision as of 17:48, 7 September 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English like.

Pronunciation1

  • láìk

Play Play

Pronunciation2

  • làìk

Play

Adjective

  • Make someting be like anoder ting.
    • Den, at di same time, I go dey bring you into wetin we dey call di billionaire school wey be sey de dey bring like minds together, teach you how to do business  — (NST_cleaned__36687, Then at the same time, I'll bring you into what is called the millionaire school where we bring like minds together, and teach you how to do business idea.)
    • E no mean sey because your papa marry plenty plenty wife you must do like am.  — (NSC_2021, Because your father married plenty wives doesn't mean that you should.)

Translations

English: like

Preposition

  • As someting dey be.
    • Mgbo no dey like dat before.  — (ONI_25_Nigeria-Don-Wowo_DG__11, Mgbo was not like that before.)
    • Ehn she go don born, she go don born like, like three sha.  — (IBA_10_Recession_DG__156, Yes ! She should have given birth... she should have giving birth to about three kids indeed)

Related forms

Translations

  • English: as

Transitive Verb

  • Make someting sweet person belle.
    • I like am.  — (IBA_14_Bukky-And-Ope_DG__82, I like it.)
    • Who like you,  — (LAG_22_I-Senior-You_DG__179, Who like you ?)
    • I go, I go do anyting wey I like.  — (JOS_30_Northern-Skirmishes_DG__280, I will... I will do anything that I like.)


Synonyms

sweet belle, love

Translations

  • English: Like