local

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: local.

Pronunciation

  • lókà

Play Play

Adjective

  1. Someting wey be sey e concern area , or na from area e from come.
    • Where e matter, di family people, or community go follow di local custom.  — (Where it is necessary, the members of the family or the community will go by their traditional custom.)
    • And when you buy di maize, if na imported one you wan use, or di local one, depending di one you really like.  — (IBA_12_Pop-Corn_M__21, And when you buy the maize, if it is the imported one you want to use or the local one, it depends on the one you really like.)
    • Dis your bata, na local or dem import am?  — (Your shoe, is it local or imported?)
  2. Person wey be sey e no sabi as de dey do tings.
    • Even if you be local babe, no fall your hand by yoursef naw. How you go use hand dey chop rice for outside. Haba, you sef!  — (Even if you are not exposed, don’t embarrass yourself. How will you eat rice with your hands in public. What is wrong with you?)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: local