Difference between revisions of "look"

 
(10 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 7: Line 7:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* lʊk
+
* lûk
 
<sm2>Pcm-ng-look.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-look.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-look.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-look.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 140
 
* Frequency rank in NSC treebank: 105
 
* Frequency in raw corpus: 2106
 
* Frequency rank in raw corpus: 186
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
#Na sey person dey take [[eye]] see someting.  
+
#Make person dey take [[eye]] see someting wey dey im [[front]].  
 
#:*{{ux|dv|'''Look''' my cloth. |(deuber__3577, Look at my cloth.)}}
 
#:*{{ux|dv|'''Look''' my cloth. |(deuber__3577, Look at my cloth.)}}
 +
#:*{{ux|dv|So I dey '''look''' am, dey '''look''' am. |(ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__135, Then, I just kept staring at him.)}}
 +
#Make person [[carry]] mind put ontop someting wey never [[happen]].
 +
#:*{{ux|dv|Dey '''look''' eh, God go catch you! |(deuber__553, Just wait and see, you will meet nemesis.)}}
 
#:*{{ux|dv|'''Look''', I don pack my bag. |(deuber__5739, See, I have my bag packed.)}}
 
#:*{{ux|dv|'''Look''', I don pack my bag. |(deuber__5739, See, I have my bag packed.)}}
#:*{{ux|dv|So I dey '''look''' am, dey '''look''' am. |(ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__135, Then, I just kept staring at him.)}}
+
#Make person get as e be.
#:Make person [[carry]] mind put ontop someting wey never happen
+
#:*{{ux|dv|You wan '''look''' fine. |(NST_cleaned__25598, You want to look good.)}}
#:*{{ux|dv|Dey '''look''' eh, God go catch you! |(deuber__553, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|In fact deir friends go make am '''look''' like sey you no know what's up if you no dey cheat. |(IBA_03_Womanisers_MG__41, Actually, your friends will make it appear as if you have not wised up if you choose not to cheat.)}}
 
+
# Make person [[check]] person or see as someting be true true.
#: {{ux|dv|You wan '''look''' fine, you wan wear better cloth, you wan… |(NST_cleaned__25598, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|Go '''look''' if your papa done bring out yam for afternoon. |(katakata__1060, Go and check whether your father has brought the yam out for lunch.)}}
#: {{ux|dv|Go '''look''' if your papa done bring out yam for afternoon”. |(katakata__1060, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|We go tok some of dia tori dem for hia and '''look''' how dem take report di tori dem. |(bbc__18204, We are going to focus on the headlines and analyse the reportage.)}}
# ccomp (frequency:11)
+
#:*{{ux|dv|Anytime you enter dis hood just hala, '''look''' for Monday. |(KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__182, Whenever you are in this neighborhood, just put a call through and look for Monday.)}}
#: {{ux|dv|'''Look''' as Chief Omoniyi turn back di oder day. |(deuber__3600, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|In fact deir friends go make am '''look''' like sey you no know what's up if you no dey cheat. |(IBA_03_Womanisers_MG__41, In fact, their friends will make it look like you don't know what's up if you don't cheat.)}}
 
# nsubj (frequency:10)
 
#: {{ux|dv|I '''look''', |(JOS_28_Exams_DG__42, I look...)}}
 
#: {{ux|dv|Make I know how we '''look'''. |(ENU_23_Chizom-Talk_DG__36, let me know how we look.)}}
 
# dep (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|'''Look''' at, '''look''' at Muddy. |(NST_cleaned__7063, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|So na here, I see am dere wey she siddon '''look''' like... |(ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__41, So it was there, I saw her there sitting down looking like...)}}
 
# mark (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|If na di sexual arousing kind of '''look''', di company need to dey against am. |(bbc__59651, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|For the other side of the wall as one turn to '''look''' be the shed wey goat dey sleep. |(katakata__517, __no translation__)}}
 
# aux-dep (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|Collar job na im everybody dey '''look''' for. |(NST_cleaned__25613, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|I tell you sey na house boy I dey '''look''' for, |(LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__165, Did I tell you I am looking a houseboy's job ?)}}
 
# xcomp (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|People dey make di number '''look''' big. |(bbc__7947, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dis one happun as plenti apps dey wey fit make am '''look''' realistic. |(bbc__48571, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|'''Look''' now! |(deuber__4143, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|go first '''look'''. |(NST_cleaned__41773, __no translation__)}}
 
# dep-obj (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Authorities for di University of Zambia talk say, girls wey dey dress half-naked no dey gree di men student '''look''' dia book at all. |(bbc__18047, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|FIFA don always tok am say dem no go gree for anybodi or joinbodi to take one kain eye '''look''' anoda pesin, based on dia race, colour or religion. |(bbc__48274, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|As I stand dere, I '''look''', '''look''' and noting to | as in noting to even utter to dem. |(ENU_09_Angry-Neighbours_MG__25, As I stood there, I looked and looked and had nothing to... I mean nothing to even say to them.)}}
 
#: {{ux|dv|Di board wey won use second-eye to take '''look''' and decide weda, make de release dat South Africa athlete, Oscar Pistorius, wey kill ein girlfriend, from jail, Dem go meet on September 18, according by report. Di minister for Justice-mata for South Africa, dey block-block dis idea of dis early release of di athlete, wey dem suppose to don release since last Friday. |(ja102__1716, __no translation__)}}
 
# cc-dep (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|And '''look''' at… |(ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__14, And look...)}}
 
#: {{ux|dv|Ehen but '''look''' at, reason am now. |(NST_cleaned__7895, __no translation__)}}
 
# cc-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|We go tok some of dia tori dem for hia and '''look''' how dem take report di tori dem. |(bbc__18204, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Students no go dey allowed to browse social networks, instant messaging apps or '''look''' pornographic things. |(bbc__92470, __no translation__)}}
 
# obl:mod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Ehn anytime you enter dis hood XX just hala, '''look''' for Monday. |(KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__182, Ehn, anytime you enter this hood XX, just call...look for Monday.)}}
 
#: {{ux|dv|Which time you go stop to dey disgracing me, heh?'''Look''', '''look''', Iya Taju, Iya Taju, '''look''', '''look''', . |(deuber__6079, __no translation__)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[see]]
 
* [[see]]
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''look''
+
* English: ''look, ''appear'', ''pay attention'', ''examine''

Latest revision as of 15:21, 6 March 2024

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English look

Pronunciation

  • lûk

Play Play

Verb

  1. Make person dey take eye see someting wey dey im front.
    • Look my cloth.  — (deuber__3577, Look at my cloth.)
    • So I dey look am, dey look am.  — (ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__135, Then, I just kept staring at him.)
  2. Make person carry mind put ontop someting wey never happen.
    • Dey look eh, God go catch you!  — (deuber__553, Just wait and see, you will meet nemesis.)
    • Look, I don pack my bag.  — (deuber__5739, See, I have my bag packed.)
  3. Make person get as e be.
    • You wan look fine.  — (NST_cleaned__25598, You want to look good.)
    • In fact deir friends go make am look like sey you no know what's up if you no dey cheat.  — (IBA_03_Womanisers_MG__41, Actually, your friends will make it appear as if you have not wised up if you choose not to cheat.)
  4. Make person check person or see as someting be true true.
    • Go look if your papa done bring out yam for afternoon.  — (katakata__1060, Go and check whether your father has brought the yam out for lunch.)
    • We go tok some of dia tori dem for hia and look how dem take report di tori dem.  — (bbc__18204, We are going to focus on the headlines and analyse the reportage.)
    • Anytime you enter dis hood just hala, look for Monday.  — (KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__182, Whenever you are in this neighborhood, just put a call through and look for Monday.)

Synonyms

Translations

  • English: look, appear, pay attention, examine