Difference between revisions of "look"

(3 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 7: Line 7:
  
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* lʊk
+
* lûk
 
<sm2>Pcm-ng-look.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-look.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-look.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-look.m.ogg</sm2>
  
===Verb===
 
===Verb===
#Na sey person dey take [[eye]] see someting wey dey im [[front]].  
+
#Make person dey take [[eye]] see someting wey dey im [[front]].  
 
#:*{{ux|dv|'''Look''' my cloth. |(deuber__3577, Look at my cloth.)}}
 
#:*{{ux|dv|'''Look''' my cloth. |(deuber__3577, Look at my cloth.)}}
 
#:*{{ux|dv|So I dey '''look''' am, dey '''look''' am. |(ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__135, Then, I just kept staring at him.)}}
 
#:*{{ux|dv|So I dey '''look''' am, dey '''look''' am. |(ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__135, Then, I just kept staring at him.)}}
Line 18: Line 18:
 
#:*{{ux|dv|Dey '''look''' eh, God go catch you! |(deuber__553, Just wait and see, you will meet nemesis.)}}
 
#:*{{ux|dv|Dey '''look''' eh, God go catch you! |(deuber__553, Just wait and see, you will meet nemesis.)}}
 
#:*{{ux|dv|'''Look''', I don pack my bag. |(deuber__5739, See, I have my bag packed.)}}
 
#:*{{ux|dv|'''Look''', I don pack my bag. |(deuber__5739, See, I have my bag packed.)}}
#Na word wey de dey use show as two part of tok tok dey join.
+
#Make person get as e be.
 
#:*{{ux|dv|You wan '''look''' fine. |(NST_cleaned__25598, You want to look good.)}}
 
#:*{{ux|dv|You wan '''look''' fine. |(NST_cleaned__25598, You want to look good.)}}
 
#:*{{ux|dv|In fact deir friends go make am '''look''' like sey you no know what's up if you no dey cheat. |(IBA_03_Womanisers_MG__41, Actually, your friends will make it appear as if you have not wised up if you choose not to cheat.)}}
 
#Make person [[check]] person or see as someting be true true.
+
# Make person [[check]] person or see as someting be true true.
 
#:*{{ux|dv|Go '''look''' if your papa done bring out yam for afternoon. |(katakata__1060, Go and check whether your father has brought the yam out for lunch.)}}
 
#:*{{ux|dv|Go '''look''' if your papa done bring out yam for afternoon. |(katakata__1060, Go and check whether your father has brought the yam out for lunch.)}}
 
#:*{{ux|dv|We go tok some of dia tori dem for hia and '''look''' how dem take report di tori dem. |(bbc__18204, We are going to focus on the headlines and analyse the reportage.)}}
 
#:*{{ux|dv|We go tok some of dia tori dem for hia and '''look''' how dem take report di tori dem. |(bbc__18204, We are going to focus on the headlines and analyse the reportage.)}}
#:*{{ux|dv|anytime you enter dis hood just hala, '''look''' for Monday. |(KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__182, Whenever you are in this neighborhood, just put a call through and look for Monday.)}}
+
#:*{{ux|dv|Anytime you enter dis hood just hala, '''look''' for Monday. |(KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__182, Whenever you are in this neighborhood, just put a call through and look for Monday.)}}
  
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Latest revision as of 15:21, 6 March 2024

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English look

Pronunciation

  • lûk

Play Play

Verb

  1. Make person dey take eye see someting wey dey im front.
    • Look my cloth.  — (deuber__3577, Look at my cloth.)
    • So I dey look am, dey look am.  — (ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__135, Then, I just kept staring at him.)
  2. Make person carry mind put ontop someting wey never happen.
    • Dey look eh, God go catch you!  — (deuber__553, Just wait and see, you will meet nemesis.)
    • Look, I don pack my bag.  — (deuber__5739, See, I have my bag packed.)
  3. Make person get as e be.
    • You wan look fine.  — (NST_cleaned__25598, You want to look good.)
    • In fact deir friends go make am look like sey you no know what's up if you no dey cheat.  — (IBA_03_Womanisers_MG__41, Actually, your friends will make it appear as if you have not wised up if you choose not to cheat.)
  4. Make person check person or see as someting be true true.
    • Go look if your papa done bring out yam for afternoon.  — (katakata__1060, Go and check whether your father has brought the yam out for lunch.)
    • We go tok some of dia tori dem for hia and look how dem take report di tori dem.  — (bbc__18204, We are going to focus on the headlines and analyse the reportage.)
    • Anytime you enter dis hood just hala, look for Monday.  — (KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__182, Whenever you are in this neighborhood, just put a call through and look for Monday.)

Synonyms

Translations

  • English: look, appear, pay attention, examine