Difference between revisions of "look"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 17: | Line 17: | ||
* Frequency rank in raw corpus: 186 | * Frequency rank in raw corpus: 186 | ||
− | ===Verb=== | + | ===Intransitive Verb=== |
− | #Na sey person dey take [[eye]] see someting wey dey im front | + | #Na sey person dey take [[eye]] see someting wey dey im [[front]]. |
#:*{{ux|dv|'''Look''' my cloth. |(deuber__3577, Look at my cloth.)}} | #:*{{ux|dv|'''Look''' my cloth. |(deuber__3577, Look at my cloth.)}} | ||
#:*{{ux|dv|So I dey '''look''' am, dey '''look''' am. |(ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__135, Then, I just kept staring at him.)}} | #:*{{ux|dv|So I dey '''look''' am, dey '''look''' am. |(ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__135, Then, I just kept staring at him.)}} | ||
− | #Make person [[carry]] mind put ontop someting wey never happen | + | #Make person [[carry]] mind put ontop someting wey never [[happen]]. |
#:*{{ux|dv|Dey '''look''' eh, God go catch you! |(deuber__553, Just wait and see, you will meet nemesis.)}} | #:*{{ux|dv|Dey '''look''' eh, God go catch you! |(deuber__553, Just wait and see, you will meet nemesis.)}} | ||
#:*{{ux|dv|'''Look''', I don pack my bag. |(deuber__5739, See, I have my bag packed.)}} | #:*{{ux|dv|'''Look''', I don pack my bag. |(deuber__5739, See, I have my bag packed.)}} | ||
+ | #Na word wey de dey use show as two part of tok tok dey join. | ||
#:*{{ux|dv|You wan '''look''' fine. |(NST_cleaned__25598, You want to look good.)}} | #:*{{ux|dv|You wan '''look''' fine. |(NST_cleaned__25598, You want to look good.)}} | ||
− | + | #:*{{ux|dv|In fact deir friends go make am '''look''' like sey you no know what's up if you no dey cheat. |(IBA_03_Womanisers_MG__41, Actually, your friends will make it appear as if you have not wised up if you choose not to cheat.)}} | |
− | + | #Make person [[check]] person or see as someting be true true. | |
− | + | #:*{{ux|dv|Go '''look''' if your papa done bring out yam for afternoon. |(katakata__1060, Go and check whether your father has brought the yam out for lunch.)}} | |
− | #:*{{ux|dv|In fact deir friends go make am '''look''' like sey you no know what's up if you no dey cheat. |(IBA_03_Womanisers_MG__41, | + | #:*{{ux|dv|We go tok some of dia tori dem for hia and '''look''' how dem take report di tori dem. |(bbc__18204, We are going to focus on the headlines and analyse the reportage.)}} |
− | # | + | #:*{{ux|dv|anytime you enter dis hood just hala, '''look''' for Monday. |(KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__182, Whenever you are in this neighborhood, just put a call through and look for Monday.)}} |
− | |||
− | |||
− | #:*{{ux|dv| | ||
− | |||
− | #:*{{ux|dv|We go tok some of dia tori dem for hia and '''look''' how dem take report di tori dem. |(bbc__18204, | ||
− | #:*{{ux|dv| | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[see]] | * [[see]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''look, pay attention, examine'' | + | * English: ''look, ''appear'', ''pay attention'', ''examine'' |
Revision as of 14:50, 8 March 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English look
Pronunciation
- lʊk
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 140
- Frequency rank in NSC treebank: 105
- Frequency in raw corpus: 2106
- Frequency rank in raw corpus: 186
Intransitive Verb
- Na sey person dey take eye see someting wey dey im front.
- Look my cloth. — (deuber__3577, Look at my cloth.)
- So I dey look am, dey look am. — (ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__135, Then, I just kept staring at him.)
- Make person carry mind put ontop someting wey never happen.
- Dey look eh, God go catch you! — (deuber__553, Just wait and see, you will meet nemesis.)
- Look, I don pack my bag. — (deuber__5739, See, I have my bag packed.)
- Na word wey de dey use show as two part of tok tok dey join.
- You wan look fine. — (NST_cleaned__25598, You want to look good.)
- In fact deir friends go make am look like sey you no know what's up if you no dey cheat. — (IBA_03_Womanisers_MG__41, Actually, your friends will make it appear as if you have not wised up if you choose not to cheat.)
- Make person check person or see as someting be true true.
- Go look if your papa done bring out yam for afternoon. — (katakata__1060, Go and check whether your father has brought the yam out for lunch.)
- We go tok some of dia tori dem for hia and look how dem take report di tori dem. — (bbc__18204, We are going to focus on the headlines and analyse the reportage.)
- anytime you enter dis hood just hala, look for Monday. — (KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__182, Whenever you are in this neighborhood, just put a call through and look for Monday.)
Synonyms
Translations
- English: look, appear, pay attention, examine