Difference between revisions of "look"

Line 17: Line 17:
 
* Frequency rank in raw corpus: 186
 
* Frequency rank in raw corpus: 186
  
===Verb===
+
===Intransitive Verb===
#Na sey person dey take [[eye]] see someting wey dey im front or wey dey .  
+
#Na sey person dey take [[eye]] see someting wey dey im [[front]].  
 
#:*{{ux|dv|'''Look''' my cloth. |(deuber__3577, Look at my cloth.)}}
 
#:*{{ux|dv|'''Look''' my cloth. |(deuber__3577, Look at my cloth.)}}
 
#:*{{ux|dv|So I dey '''look''' am, dey '''look''' am. |(ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__135, Then, I just kept staring at him.)}}
 
#:*{{ux|dv|So I dey '''look''' am, dey '''look''' am. |(ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__135, Then, I just kept staring at him.)}}
#Make person [[carry]] mind put ontop someting wey never happen
+
#Make person [[carry]] mind put ontop someting wey never [[happen]].
 
#:*{{ux|dv|Dey '''look''' eh, God go catch you! |(deuber__553, Just wait and see, you will meet nemesis.)}}
 
#:*{{ux|dv|Dey '''look''' eh, God go catch you! |(deuber__553, Just wait and see, you will meet nemesis.)}}
 
#:*{{ux|dv|'''Look''', I don pack my bag. |(deuber__5739, See, I have my bag packed.)}}
 
#:*{{ux|dv|'''Look''', I don pack my bag. |(deuber__5739, See, I have my bag packed.)}}
 +
#Na word wey de dey use show as two part of tok tok dey join.
 
#:*{{ux|dv|You wan '''look''' fine. |(NST_cleaned__25598, You want to look good.)}}
 
#:*{{ux|dv|You wan '''look''' fine. |(NST_cleaned__25598, You want to look good.)}}
#Make person check someting
+
#:*{{ux|dv|In fact deir friends go make am '''look''' like sey you no know what's up if you no dey cheat. |(IBA_03_Womanisers_MG__41, Actually, your friends will make it appear as if you have not wised up if you choose not to cheat.)}}
#:*{{ux|dv|Go '''look''' if your papa done bring out yam for afternoon. |(katakata__1060, Go and check whether your father has brought the yam out for the afternoon.)}}
+
#Make person [[check]] person or see as someting be true true.
#:*{{ux|dv|'''Look''' as Chief Omoniyi turn back di oder day. |(deuber__3600, See how Chief Omoniyi )}}
+
#:*{{ux|dv|Go '''look''' if your papa done bring out yam for afternoon. |(katakata__1060, Go and check whether your father has brought the yam out for lunch.)}}
#:*{{ux|dv|In fact deir friends go make am '''look''' like sey you no know what's up if you no dey cheat. |(IBA_03_Womanisers_MG__41, In fact, their friends will make it look like you don't know what's up if you don't cheat.)}}
+
#:*{{ux|dv|We go tok some of dia tori dem for hia and '''look''' how dem take report di tori dem. |(bbc__18204, We are going to focus on the headlines and analyse the reportage.)}}
#:*{{ux|dv|'''Look''' now! |(deuber__4143, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|anytime you enter dis hood just hala, '''look''' for Monday. |(KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__182, Whenever you are in this neighborhood, just put a call through and look for Monday.)}}
 
 
#:*{{ux|dv|FIFA don always tok am say dem no go gree for anybodi or joinbodi to take one kain eye '''look''' anoda pesin, based on dia race, colour or religion. |(bbc__48274, __no translation__)}}
 
#:*{{ux|dv|Di board wey won use second-eye to take '''look''' and decide weda, make de release dat South Africa athlete, Oscar Pistorius, wey kill ein girlfriend, from jail, Dem go meet on September 18, according by report. Di minister for Justice-mata for South Africa, dey block-block dis idea of dis early release of di athlete, wey dem suppose to don release since last Friday. |(ja102__1716, __no translation__)}}
 
#:*{{ux|dv|Ehen but '''look''' at, reason am now. |(NST_cleaned__7895, __no translation__)}}
 
#:*{{ux|dv|We go tok some of dia tori dem for hia and '''look''' how dem take report di tori dem. |(bbc__18204, __no translation__)}}
 
#:*{{ux|dv|Ehn anytime you enter dis hood XX just hala, '''look''' for Monday. |(KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__182, Ehn, anytime you enter this hood XX, just call...look for Monday.)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[see]]
 
* [[see]]
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''look, pay attention, examine''
+
* English: ''look, ''appear'', ''pay attention'', ''examine''

Revision as of 14:50, 8 March 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English look

Pronunciation

  • lʊk

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 140
  • Frequency rank in NSC treebank: 105
  • Frequency in raw corpus: 2106
  • Frequency rank in raw corpus: 186

Intransitive Verb

  1. Na sey person dey take eye see someting wey dey im front.
    • Look my cloth.  — (deuber__3577, Look at my cloth.)
    • So I dey look am, dey look am.  — (ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__135, Then, I just kept staring at him.)
  2. Make person carry mind put ontop someting wey never happen.
    • Dey look eh, God go catch you!  — (deuber__553, Just wait and see, you will meet nemesis.)
    • Look, I don pack my bag.  — (deuber__5739, See, I have my bag packed.)
  3. Na word wey de dey use show as two part of tok tok dey join.
    • You wan look fine.  — (NST_cleaned__25598, You want to look good.)
    • In fact deir friends go make am look like sey you no know what's up if you no dey cheat.  — (IBA_03_Womanisers_MG__41, Actually, your friends will make it appear as if you have not wised up if you choose not to cheat.)
  4. Make person check person or see as someting be true true.
    • Go look if your papa done bring out yam for afternoon.  — (katakata__1060, Go and check whether your father has brought the yam out for lunch.)
    • We go tok some of dia tori dem for hia and look how dem take report di tori dem.  — (bbc__18204, We are going to focus on the headlines and analyse the reportage.)
    • anytime you enter dis hood just hala, look for Monday.  — (KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__182, Whenever you are in this neighborhood, just put a call through and look for Monday.)

Synonyms

Translations

  • English: look, appear, pay attention, examine