look
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English look
Pronunciation
- lûk
Verb
- Make person dey take eye see someting wey dey im front.
- Look my cloth. — (deuber__3577, Look at my cloth.)
- So I dey look am, dey look am. — (ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__135, Then, I just kept staring at him.)
- Make person carry mind put ontop someting wey never happen.
- Dey look eh, God go catch you! — (deuber__553, Just wait and see, you will meet nemesis.)
- Look, I don pack my bag. — (deuber__5739, See, I have my bag packed.)
- Make person get as e be.
- You wan look fine. — (NST_cleaned__25598, You want to look good.)
- In fact deir friends go make am look like sey you no know what's up if you no dey cheat. — (IBA_03_Womanisers_MG__41, Actually, your friends will make it appear as if you have not wised up if you choose not to cheat.)
- Make person check person or see as someting be true true.
- Go look if your papa done bring out yam for afternoon. — (katakata__1060, Go and check whether your father has brought the yam out for lunch.)
- We go tok some of dia tori dem for hia and look how dem take report di tori dem. — (bbc__18204, We are going to focus on the headlines and analyse the reportage.)
- Anytime you enter dis hood just hala, look for Monday. — (KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__182, Whenever you are in this neighborhood, just put a call through and look for Monday.)
Synonyms
Translations
- English: look, appear, pay attention, examine