Difference between revisions of "lose"
(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * loose 0.83 110, win 0.72 3213, kolobi 0.70 233, lost 0.70 159, score 0.67 1191, concede 0.66 10, leave 0.63 1444, beat 0.62 932, qualify 0....") |
(→Verb) |
||
(10 intermediate revisions by 9 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''lose''. | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* lûz | * lûz | ||
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-lose.f.ogg</sm2> |
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-lose.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | # Make someting wey be person own comot for person hand without sey di person want make e comot. | |
− | + | #: {{ux|dv|She '''lose''' evritin wen wata cari her house go for Gundu. |(bbc__60861. She lost all she owned when flood swept her house away.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv| Di goat '''lose''' imsef, con run enter road.|(The goat escaped and found itself on the road.)}} | |
− | # | + | #:* {{ux|dv|Funny ways some people take '''lose''' dia job |(bbc__53301, The funny ways through which some lost their jobs.)}} |
− | + | #: {{ux|dv|l dey greet you sorry for wetin you don '''lose'''. |(bbc__65503, I sympathize with you over your loss.)}} | |
− | + | # Make person die. | |
− | + | #:* {{ux|dv|'''Lose''' husband, '''lose''' pikin. |(NST_cleaned__6168, Lost the husband and lost the child.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|When woman '''lose''' im husband for my place, she dey cut all im hair comot|(NSC_2021, When a woman's husband dies, she is made to shave off all her hair by tradition.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|No need for anybody to '''lose''' dia life. |(bbc__22115, Its not necessary to die.)}} | |
− | + | # Na Make dem cut someting comot. | |
− | + | #:* {{ux|dv|E no easy to '''lose''' your leg or hand. |(bbc__44936, It is not easy for one's hand and leg to be cut off.)}} | |
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv|She '''lose''' evritin wen wata cari her house go for Gundu. |(bbc__60861 | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv|l dey greet you sorry for wetin you don '''lose'''. |(bbc__65503, | ||
− | # | ||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | # | ||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | ==== | + | ====Related forms==== |
− | * | + | * [[loseguard]] |
− | ==== | + | ====Synonyms==== |
− | * | + | * [[throway]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''out of control'', ''slack'' |
Latest revision as of 15:24, 6 March 2024
Naija
Etymology
From: English lose.
Pronunciation
- lûz
Verb
- Make someting wey be person own comot for person hand without sey di person want make e comot.
- She lose evritin wen wata cari her house go for Gundu. — (bbc__60861. She lost all she owned when flood swept her house away.)
- Di goat lose imsef, con run enter road. — (The goat escaped and found itself on the road.)
- Funny ways some people take lose dia job — (bbc__53301, The funny ways through which some lost their jobs.)
- l dey greet you sorry for wetin you don lose. — (bbc__65503, I sympathize with you over your loss.)
- She lose evritin wen wata cari her house go for Gundu. — (bbc__60861. She lost all she owned when flood swept her house away.)
- Make person die.
- Lose husband, lose pikin. — (NST_cleaned__6168, Lost the husband and lost the child.)
- When woman lose im husband for my place, she dey cut all im hair comot — (NSC_2021, When a woman's husband dies, she is made to shave off all her hair by tradition.)
- No need for anybody to lose dia life. — (bbc__22115, Its not necessary to die.)
- Na Make dem cut someting comot.
- E no easy to lose your leg or hand. — (bbc__44936, It is not easy for one's hand and leg to be cut off.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: out of control, slack