Difference between revisions of "lose"

 
(6 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 6: Line 6:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* lûz
 
* lûz
<sm2>Pcm-ng-lose.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-lose.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-lose.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-lose.m.ogg</sm2>  
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 5
 
* Frequency rank in NSC treebank: 1160
 
* Frequency in raw corpus: 686
 
* Frequency rank in raw corpus: 496
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
# Make someting no come  well again.
+
# Make someting wey be person own comot for person hand without sey  di person want make e comot.
 +
#: {{ux|dv|She '''lose''' evritin wen wata cari her house go for Gundu. |(bbc__60861. She lost all she owned when flood swept her house away.)}}
 +
#:* {{ux|dv| Di goat '''lose''' imsef, con run enter road.|(The goat escaped and found itself on the road.)}}
 +
#:* {{ux|dv|Funny ways some people take '''lose''' dia job |(bbc__53301, The funny ways through which some lost their jobs.)}}
 +
#: {{ux|dv|l dey greet you sorry for wetin you don '''lose'''. |(bbc__65503, I sympathize with you over your loss.)}}
 +
# Make person die.
 +
#:* {{ux|dv|'''Lose''' husband, '''lose''' pikin. |(NST_cleaned__6168, Lost the husband and lost the child.)}}
 +
#:* {{ux|dv|When woman '''lose''' im husband for my place, she dey cut all im hair comot|(NSC_2021, When a woman's husband dies, she is made to shave off all her hair by tradition.)}}
 +
#:* {{ux|dv|No need for anybody to '''lose''' dia life. |(bbc__22115, Its not necessary to die.)}}
 +
# Na Make dem cut someting comot.
 +
#:* {{ux|dv|E no easy to '''lose''' your leg or hand. |(bbc__44936, It is not easy for one's hand and leg to be cut off.)}}
  
# Make someting comot for person hand without say person want am to.
 
#:* {{ux|dv| Di goat '''lose''' imsef, con run enter road.|(Egbokhare_2020. The goat esaped and found itself on the road.)}}
 
#:* {{ux|dv|Funny ways some people take '''lose''' dia job |(bbc__53301, The funny ways some persons lost their jobs.)}}
 
# make person die.
 
#:* {{ux|dv|'''Lose''' husband, '''lose''' pikin. |(NST_cleaned__6168. The husband and child died.)}}
 
# Make someting cut.
 
#:* {{ux|dv|E no easy to '''lose''' your leg or hand. |(bbc__44936. It is not easy for one's hand and leg to be cut off.)}}
 
#: {{ux|dv|No need for anybody to '''lose''' dia life. |(bbc__22115. Its not easy to die.)}}
 
# Na make person go mad.
 
#: {{ux|dv|E '''lose''' di head. |(BEN_32_I-Don-Tire-For-All-Dese-Boys_DG__131, He became insane.)}}
 
#: {{ux|dv|She '''lose''' evritin wen wata cari her house go for Gundu. |(bbc__60861. )}}
 
#: {{ux|dv|Pipo wey dem keep for di centre dey '''lose''' all energy, Im add. |(bbc__58100, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Oga Kamara don congratulate im rival but im neva gree accept say im '''lose'''. |(bbc__76692, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Four things na: Who let am come die for us, why e let am come, wetin e '''lose''', and wetin the death do for our body. |(jw__12635, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|l dey greet you sorry for wetin you don '''lose'''. |(bbc__65503, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Whether na government or na di AFN get di blame, na Nigeria dey '''lose'''. |(bbc__99905, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|How to be di 'Total Man' by Covenant University Graduate wey sue Oxford University for 2:1 degree don '''lose''' |(bbc__78284, __no translation__)}}
 
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====
Line 41: Line 28:
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[throway]]
 
* [[throway]]
 
====Antonyms====
 
* loose 0.83 110, win 0.72 3213, kolobi 0.70 233, lost 0.70 159, score 0.67 1191, concede 0.66 10, leave 0.63 1444, beat 0.62 932, qualify 0.61 442
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: lossen,slack, slacken
+
* English: ''out of control'', ''slack''

Latest revision as of 15:24, 6 March 2024

Naija

Etymology

From: English lose.

Pronunciation

  • lûz


Verb

  1. Make someting wey be person own comot for person hand without sey di person want make e comot.
    She lose evritin wen wata cari her house go for Gundu.  — (bbc__60861. She lost all she owned when flood swept her house away.)
    • Di goat lose imsef, con run enter road.  — (The goat escaped and found itself on the road.)
    • Funny ways some people take lose dia job  — (bbc__53301, The funny ways through which some lost their jobs.)
    l dey greet you sorry for wetin you don lose.  — (bbc__65503, I sympathize with you over your loss.)
  2. Make person die.
    • Lose husband, lose pikin.  — (NST_cleaned__6168, Lost the husband and lost the child.)
    • When woman lose im husband for my place, she dey cut all im hair comot  — (NSC_2021, When a woman's husband dies, she is made to shave off all her hair by tradition.)
    • No need for anybody to lose dia life.  — (bbc__22115, Its not necessary to die.)
  3. Na Make dem cut someting comot.
    • E no easy to lose your leg or hand.  — (bbc__44936, It is not easy for one's hand and leg to be cut off.)


Related forms

Synonyms

Translations

  • English: out of control, slack