Difference between revisions of "lose"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
(5 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
Line 6: | Line 6: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* lûz | * lûz | ||
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-lose.f.ogg</sm2> |
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-lose.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | # Make someting comot for person hand without | + | # Make someting wey be person own comot for person hand without sey di person want make e comot. |
#: {{ux|dv|She '''lose''' evritin wen wata cari her house go for Gundu. |(bbc__60861. She lost all she owned when flood swept her house away.)}} | #: {{ux|dv|She '''lose''' evritin wen wata cari her house go for Gundu. |(bbc__60861. She lost all she owned when flood swept her house away.)}} | ||
− | #:* {{ux|dv| Di goat '''lose''' imsef, con run enter road.|( | + | #:* {{ux|dv| Di goat '''lose''' imsef, con run enter road.|(The goat escaped and found itself on the road.)}} |
#:* {{ux|dv|Funny ways some people take '''lose''' dia job |(bbc__53301, The funny ways through which some lost their jobs.)}} | #:* {{ux|dv|Funny ways some people take '''lose''' dia job |(bbc__53301, The funny ways through which some lost their jobs.)}} | ||
− | #: {{ux|dv|l dey greet you sorry for wetin you don '''lose'''. |(bbc__65503, I | + | #: {{ux|dv|l dey greet you sorry for wetin you don '''lose'''. |(bbc__65503, I sympathize with you over your loss.)}} |
− | # | + | # Make person die. |
− | #:* {{ux|dv|'''Lose''' husband, '''lose''' pikin. |(NST_cleaned__6168 | + | #:* {{ux|dv|'''Lose''' husband, '''lose''' pikin. |(NST_cleaned__6168, Lost the husband and lost the child.)}} |
− | #:* {{ux|dv|When woman '''lose''' im husband for my place, she dey cut all im hair comot|( | + | #:* {{ux|dv|When woman '''lose''' im husband for my place, she dey cut all im hair comot|(NSC_2021, When a woman's husband dies, she is made to shave off all her hair by tradition.)}} |
− | #:* {{ux|dv|No need for anybody to '''lose''' dia life. |(bbc__22115 | + | #:* {{ux|dv|No need for anybody to '''lose''' dia life. |(bbc__22115, Its not necessary to die.)}} |
# Na Make dem cut someting comot. | # Na Make dem cut someting comot. | ||
− | #:* {{ux|dv|E no easy to '''lose''' your leg or hand. |(bbc__44936 | + | #:* {{ux|dv|E no easy to '''lose''' your leg or hand. |(bbc__44936, It is not easy for one's hand and leg to be cut off.)}} |
− | + | ||
− | |||
− | |||
− | |||
====Related forms==== | ====Related forms==== |
Latest revision as of 15:24, 6 March 2024
Naija
Etymology
From: English lose.
Pronunciation
- lûz
Verb
- Make someting wey be person own comot for person hand without sey di person want make e comot.
- She lose evritin wen wata cari her house go for Gundu. — (bbc__60861. She lost all she owned when flood swept her house away.)
- Di goat lose imsef, con run enter road. — (The goat escaped and found itself on the road.)
- Funny ways some people take lose dia job — (bbc__53301, The funny ways through which some lost their jobs.)
- l dey greet you sorry for wetin you don lose. — (bbc__65503, I sympathize with you over your loss.)
- She lose evritin wen wata cari her house go for Gundu. — (bbc__60861. She lost all she owned when flood swept her house away.)
- Make person die.
- Lose husband, lose pikin. — (NST_cleaned__6168, Lost the husband and lost the child.)
- When woman lose im husband for my place, she dey cut all im hair comot — (NSC_2021, When a woman's husband dies, she is made to shave off all her hair by tradition.)
- No need for anybody to lose dia life. — (bbc__22115, Its not necessary to die.)
- Na Make dem cut someting comot.
- E no easy to lose your leg or hand. — (bbc__44936, It is not easy for one's hand and leg to be cut off.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: out of control, slack