Difference between revisions of "lose"

m (Conversion script moved page Lose to lose: Converting page titles to lowercase)
 
(8 intermediate revisions by 7 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* loose 0.83 110, win 0.72 3213, kolobi 0.70 233, lost 0.70 159, score 0.67 1191, concede 0.66 10, leave 0.63 1444, beat 0.62 932, qualify 0.61 442
 
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English lose
+
From: English ''lose''.
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* lûz
 
* lûz
<sm2>Pcm-ng-lose.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-lose.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-lose.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-lose.m.ogg</sm2>  
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 5
 
* Frequency rank in NSC treebank: 1160
 
* Frequency in raw corpus: 686
 
* Frequency rank in raw corpus: 496
 
 
 
The word is used more in written texts than orally.
 
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
lose: lossen,slack, slacken -- Definition in Naija?
+
# Make someting wey be person own comot for person hand without sey  di person want make e comot.
 
+
#: {{ux|dv|She '''lose''' evritin wen wata cari her house go for Gundu. |(bbc__60861. She lost all she owned when flood swept her house away.)}}
 +
#:* {{ux|dv| Di goat '''lose''' imsef, con run enter road.|(The goat escaped and found itself on the road.)}}
 +
#:* {{ux|dv|Funny ways some people take '''lose''' dia job |(bbc__53301, The funny ways through which some lost their jobs.)}}
 +
#: {{ux|dv|l dey greet you sorry for wetin you don '''lose'''. |(bbc__65503, I sympathize with you over your loss.)}}
 +
# Make person die.
 +
#:* {{ux|dv|'''Lose''' husband, '''lose''' pikin. |(NST_cleaned__6168, Lost the husband and lost the child.)}}
 +
#:* {{ux|dv|When woman '''lose''' im husband for my place, she dey cut all im hair comot|(NSC_2021, When a woman's husband dies, she is made to shave off all her hair by tradition.)}}
 +
#:* {{ux|dv|No need for anybody to '''lose''' dia life. |(bbc__22115, Its not necessary to die.)}}
 +
# Na Make dem cut someting comot.
 +
#:* {{ux|dv|E no easy to '''lose''' your leg or hand. |(bbc__44936, It is not easy for one's hand and leg to be cut off.)}}
  
# Egbokhare (frequency:Inf)
 
#: {{ux|dv|1. Di goat '''lose''' imsef, con run enter road. 2. E don '''lose'''.|no translation}}
 
# obj (frequency:28)
 
#: {{ux|dv|'''Lose''' husband, '''lose''' pikin. |(NST_cleaned__6168, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Funny ways some people take '''lose''' dia job |(bbc__53301, __no translation__)}}
 
# mark-obj (frequency:23)
 
#: {{ux|dv|E no easy to '''lose''' your leg or hand. |(bbc__44936, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|No need for anybody to '''lose''' dia life. |(bbc__22115, __no translation__)}}
 
# nsubj-obj (frequency:23)
 
#: {{ux|dv|E '''lose''' di head. |(BEN_32_I-Don-Tire-For-All-Dese-Boys_DG__131, He lost his head.)}}
 
#: {{ux|dv|She '''lose''' evritin wen wata cari her house go for Gundu. |(bbc__60861, __no translation__)}}
 
# mark-nsubj (frequency:12)
 
#: {{ux|dv|M - Team dey get 3 points if dem win, 1 point if na draw and 0 if dem '''lose'''. |(bbc__64388, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Nigeria don comot for Women's World Cup afta dem '''lose''' quarter final How di FIFA ranking dey work? |(bbc__73527, __no translation__)}}
 
# aux-obj (frequency:9)
 
#: {{ux|dv|Pipo wey dem keep for di centre dey '''lose''' all energy, Im add. |(bbc__58100, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Because as we dey take dey forget di language, na so we dey take dey forget our culture, and na so we dey take dey '''lose''' our value. |(NST_cleaned__11962, __no translation__)}}
 
# - (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|'''Lose''' |(bbc__64286, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''lose''' |(bbc__102509, __no translation__)}}
 
# nsubj (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|Oga Kamara don congratulate im rival but im neva gree accept say im '''lose'''. |(bbc__76692, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Four things na: Who let am come die for us, why e let am come, wetin e '''lose''', and wetin the death do for our body. |(jw__12635, __no translation__)}}
 
# mark (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|BBC Sport Why Super Falcons need Cameroon to '''lose''' |(bbc__18595, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Odinga, the candidate wey '''lose''', say NASA go expose President Kenyatta; |(bbc__76262, __no translation__)}}
 
# cc-obj (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|‘Wetin man go get if e gain the whole world and '''lose''' im life? |(jw__49391, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Person talk am sey King Saul for Bible, e tall, e lanky, e slim, e fine, but e '''lose''' di crown, |(BEN_32_I-Don-Tire-For-All-Dese-Boys_DG__125, Someone said it that King Saul in the Bible, he was tall, he was lanky, he was slim, he was handsome. But he lost the crown. #)}}
 
# aux-nsubj (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|Now, I see wetin I don '''lose''', im papa tok. |(bbc__3217, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|l dey greet you sorry for wetin you don '''lose'''. |(bbc__65503, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|STR/Getty Di Super Eagles team wey win Sudan for semi-finals of CHAN 2018 Make we no dey look whether dem win or '''lose'''. |(bbc__86427, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Nothing dey for dis match except pride, as Egypt don already qualify for di World Cup and win or '''lose''', Ghana no dey go anywhere. |(bbc__75538, __no translation__)}}
 
# obl:arg (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Make we talk about how e take '''lose''' for war and come die. |(jw__35260, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dat na wetin one fan tok about Thierry Henry afta im team '''lose''' to Club Brugge. |(bbc__27034, __no translation__)}}
 
# aux (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Whether na government or na di AFN get di blame, na Nigeria dey '''lose'''. |(bbc__99905, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|How to be di 'Total Man' by Covenant University Graduate wey sue Oxford University for 2:1 degree don '''lose''' |(bbc__78284, __no translation__)}}
 
# advcl-obj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Dis one dey make DisCos '''lose''' watts of electricity before e go reach wia e suppose go. |(bbc__103067, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|To collect maternity leave from work place fit make her '''lose''' her work because she no get marriage certificate. |(bbc__94202, __no translation__)}}
 
 
====Derived forms====
 
  
 +
====Related forms====
 +
* [[loseguard]]
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* loose 0.83 110, win 0.72 3213, kolobi 0.70 233, lost 0.70 159, score 0.67 1191, concede 0.66 10, leave 0.63 1444, beat 0.62 932, qualify 0.61 442
+
* [[throway]]
 
 
====Antonyms====
 
* loose 0.83 110, win 0.72 3213, kolobi 0.70 233, lost 0.70 159, score 0.67 1191, concede 0.66 10, leave 0.63 1444, beat 0.62 932, qualify 0.61 442
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: lossen,slack, slacken
+
* English: ''out of control'', ''slack''

Latest revision as of 15:24, 6 March 2024

Naija

Etymology

From: English lose.

Pronunciation

  • lûz


Verb

  1. Make someting wey be person own comot for person hand without sey di person want make e comot.
    She lose evritin wen wata cari her house go for Gundu.  — (bbc__60861. She lost all she owned when flood swept her house away.)
    • Di goat lose imsef, con run enter road.  — (The goat escaped and found itself on the road.)
    • Funny ways some people take lose dia job  — (bbc__53301, The funny ways through which some lost their jobs.)
    l dey greet you sorry for wetin you don lose.  — (bbc__65503, I sympathize with you over your loss.)
  2. Make person die.
    • Lose husband, lose pikin.  — (NST_cleaned__6168, Lost the husband and lost the child.)
    • When woman lose im husband for my place, she dey cut all im hair comot  — (NSC_2021, When a woman's husband dies, she is made to shave off all her hair by tradition.)
    • No need for anybody to lose dia life.  — (bbc__22115, Its not necessary to die.)
  3. Na Make dem cut someting comot.
    • E no easy to lose your leg or hand.  — (bbc__44936, It is not easy for one's hand and leg to be cut off.)


Related forms

Synonyms

Translations

  • English: out of control, slack