Difference between revisions of "lose"

 
(3 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 10: Line 10:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
# Make someting comot for person hand without say person want make e comot.
+
# Make someting wey be person own comot for person hand without sey  di person want make e comot.
 
#: {{ux|dv|She '''lose''' evritin wen wata cari her house go for Gundu. |(bbc__60861. She lost all she owned when flood swept her house away.)}}
 
#: {{ux|dv|She '''lose''' evritin wen wata cari her house go for Gundu. |(bbc__60861. She lost all she owned when flood swept her house away.)}}
#:* {{ux|dv| Di goat '''lose''' imsef, con run enter road.|(Egbokhare_2020. The goat escaped and found itself on the road.)}}
+
#:* {{ux|dv| Di goat '''lose''' imsef, con run enter road.|(The goat escaped and found itself on the road.)}}
 
#:* {{ux|dv|Funny ways some people take '''lose''' dia job |(bbc__53301, The funny ways through which some lost their jobs.)}}
 
#:* {{ux|dv|Funny ways some people take '''lose''' dia job |(bbc__53301, The funny ways through which some lost their jobs.)}}
#: {{ux|dv|l dey greet you sorry for wetin you don '''lose'''. |(bbc__65503, I sympathise with you over your loss.)}}
+
#: {{ux|dv|l dey greet you sorry for wetin you don '''lose'''. |(bbc__65503, I sympathize with you over your loss.)}}
# make person die.
+
# Make person die.
#:* {{ux|dv|'''Lose''' husband, '''lose''' pikin. |(NST_cleaned__6168. The husband and child died.)}}
+
#:* {{ux|dv|'''Lose''' husband, '''lose''' pikin. |(NST_cleaned__6168, Lost the husband and lost the child.)}}
#:* {{ux|dv|When woman '''lose''' im husband for my place, she dey cut all im hair comot|(NSC_Legbeti_2021. When a woman's husband dies, she is made to shave off all her hair by tradition.)}}
+
#:* {{ux|dv|When woman '''lose''' im husband for my place, she dey cut all im hair comot|(NSC_2021, When a woman's husband dies, she is made to shave off all her hair by tradition.)}}
#:* {{ux|dv|No need for anybody to '''lose''' dia life. |(bbc__22115. Its not necessary to die.)}}
+
#:* {{ux|dv|No need for anybody to '''lose''' dia life. |(bbc__22115, Its not necessary to die.)}}
 
# Na Make dem cut someting comot.  
 
# Na Make dem cut someting comot.  
#:* {{ux|dv|E no easy to '''lose''' your leg or hand. |(bbc__44936. It is not easy for one's hand and leg to be cut off.)}}
+
#:* {{ux|dv|E no easy to '''lose''' your leg or hand. |(bbc__44936, It is not easy for one's hand and leg to be cut off.)}}
#:* {{ux|dv|No need for anybody to '''lose''' dia life. |(bbc__22115. Its not easy to die.)}}
+
 
# Na make person go mad or stop to dey reason well.
 
#:* {{ux|dv|E '''lose''' di head. |(BEN_32_I-Don-Tire-For-All-Dese-Boys_DG__131, He became insane.)}}
 
#:* {{ux|dv|if im vex like dis, e no dey fit control himself, he dey'''lose''' him head. |(bbc__99905, Once provoked, he looses his all self control.)}}
 
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====

Latest revision as of 15:24, 6 March 2024

Naija

Etymology

From: English lose.

Pronunciation

  • lûz


Verb

  1. Make someting wey be person own comot for person hand without sey di person want make e comot.
    She lose evritin wen wata cari her house go for Gundu.  — (bbc__60861. She lost all she owned when flood swept her house away.)
    • Di goat lose imsef, con run enter road.  — (The goat escaped and found itself on the road.)
    • Funny ways some people take lose dia job  — (bbc__53301, The funny ways through which some lost their jobs.)
    l dey greet you sorry for wetin you don lose.  — (bbc__65503, I sympathize with you over your loss.)
  2. Make person die.
    • Lose husband, lose pikin.  — (NST_cleaned__6168, Lost the husband and lost the child.)
    • When woman lose im husband for my place, she dey cut all im hair comot  — (NSC_2021, When a woman's husband dies, she is made to shave off all her hair by tradition.)
    • No need for anybody to lose dia life.  — (bbc__22115, Its not necessary to die.)
  3. Na Make dem cut someting comot.
    • E no easy to lose your leg or hand.  — (bbc__44936, It is not easy for one's hand and leg to be cut off.)


Related forms

Synonyms

Translations

  • English: out of control, slack