lose

Naija

Etymology

From: English lose.

Pronunciation

  • lûz


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 5
  • Frequency rank in NSC treebank: 1160
  • Frequency in raw corpus: 686
  • Frequency rank in raw corpus: 496

Verb

  1. Make someting no come well again.
  1. Make someting comot for person hand without say person want am to.
    • Di goat lose imsef, con run enter road.  — (Egbokhare_2020. The goat esaped and found itself on the road.)
    • Funny ways some people take lose dia job  — (bbc__53301, The funny ways some persons lost their jobs.)
  2. make person die.
    • Lose husband, lose pikin.  — (NST_cleaned__6168. The husband and child died.)
  3. Make someting cut.
    • E no easy to lose your leg or hand.  — (bbc__44936. It is not easy for one's hand and leg to be cut off.)
    No need for anybody to lose dia life.  — (bbc__22115. Its not easy to die.)
  4. Na make person go mad.
    E lose di head.  — (BEN_32_I-Don-Tire-For-All-Dese-Boys_DG__131, He became insane.)
    She lose evritin wen wata cari her house go for Gundu.  — (bbc__60861. )
    Pipo wey dem keep for di centre dey lose all energy, Im add.  — (bbc__58100, __no translation__)
    Oga Kamara don congratulate im rival but im neva gree accept say im lose.  — (bbc__76692, __no translation__)
    Four things na: Who let am come die for us, why e let am come, wetin e lose, and wetin the death do for our body.  — (jw__12635, __no translation__)
    l dey greet you sorry for wetin you don lose.  — (bbc__65503, __no translation__)
    Whether na government or na di AFN get di blame, na Nigeria dey lose.  — (bbc__99905, __no translation__)
    How to be di 'Total Man' by Covenant University Graduate wey sue Oxford University for 2:1 degree don lose  — (bbc__78284, __no translation__)

Related forms

Synonyms

Antonyms

  • loose 0.83 110, win 0.72 3213, kolobi 0.70 233, lost 0.70 159, score 0.67 1191, concede 0.66 10, leave 0.63 1444, beat 0.62 932, qualify 0.61 442

Translations

  • English: lossen,slack, slacken