lose
Naija
Etymology
From: English lose.
Pronunciation
- lûz
Verb
- Make someting wey be person own comot for person hand without sey di person want make e comot.
- She lose evritin wen wata cari her house go for Gundu. — (bbc__60861. She lost all she owned when flood swept her house away.)
- Di goat lose imsef, con run enter road. — (The goat escaped and found itself on the road.)
- Funny ways some people take lose dia job — (bbc__53301, The funny ways through which some lost their jobs.)
- l dey greet you sorry for wetin you don lose. — (bbc__65503, I sympathize with you over your loss.)
- She lose evritin wen wata cari her house go for Gundu. — (bbc__60861. She lost all she owned when flood swept her house away.)
- Make person die.
- Lose husband, lose pikin. — (NST_cleaned__6168, Lost the husband and lost the child.)
- When woman lose im husband for my place, she dey cut all im hair comot — (NSC_2021, When a woman's husband dies, she is made to shave off all her hair by tradition.)
- No need for anybody to lose dia life. — (bbc__22115, Its not necessary to die.)
- Na Make dem cut someting comot.
- E no easy to lose your leg or hand. — (bbc__44936, It is not easy for one's hand and leg to be cut off.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: out of control, slack