Difference between revisions of "loseguard"

(Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== lose guard, luzgad ===Etymology=== From: English ''lose'' ''guard'' ===Pronunciation=== lùzgâd <sm2>Pcm-ng-lose guard.f.ogg</sm2> <...")
 
Line 11: Line 11:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
====Transitive====
 
====Transitive====
#: {{ux|dv| Laugh want kill me when di talk sey na looseguard Peter '''loseguard'''   |( insert translation )}}
+
# Make person do wetin no pay anoder imsef or anoder person.
#
+
#:* {{ux|dv| No go '''loseguard''' person wey you and am don dey taytay    |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Don't betray someone who has been there for you.)}}
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
#:* {{ux|dv| Im dey para sey de '''loseguard''' am, but I bin don yarn am sey dose people na anywhere belle face dem be. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, He has been furious that he was betrayed, but I had told him that those people are only after their own benefit.)}}
 
====Intransitive====
 
====Intransitive====
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
# Make person no sharp for matter.
#
+
#:* {{ux|dv| For dis life, e no get who suppose '''loseguard''', because e no get who fit hold time for blockos sey make e wait for am. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, In life, no one should be careless, because no one can hold life by the privates and ask it to wait. )}}
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
#:* {{ux|dv| Im tell me sey na me '''loseguard''', if no be so na me for first raise my hand. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, She/He told me that I was careless, If I wasn't, I should have been the first person to raise my hands.)}}
 
===Related forms===
 
===Related forms===
 +
[[loseguarding]]
 
====Synonym====
 
====Synonym====
====Antonym====
+
[[setcorner]], [[fashee]],
 
====Translation====
 
====Translation====
 +
English: ''careless'', ''Betray''

Revision as of 14:59, 19 December 2020

Naija

Alternative Form

lose guard, luzgad

Etymology

From: English lose guard

Pronunciation

lùzgâd


Verb

Transitive

  1. Make person do wetin no pay anoder imsef or anoder person.
    • No go loseguard person wey you and am don dey taytay  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Don't betray someone who has been there for you.)
    • Im dey para sey de loseguard am, but I bin don yarn am sey dose people na anywhere belle face dem be.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, He has been furious that he was betrayed, but I had told him that those people are only after their own benefit.)

Intransitive

  1. Make person no sharp for matter.
    • For dis life, e no get who suppose loseguard, because e no get who fit hold time for blockos sey make e wait for am.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, In life, no one should be careless, because no one can hold life by the privates and ask it to wait. )
    • Im tell me sey na me loseguard, if no be so na me for first raise my hand.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, She/He told me that I was careless, If I wasn't, I should have been the first person to raise my hands.)

Related forms

loseguarding

Synonym

setcorner, fashee,

Translation

English: careless, Betray