Difference between revisions of "loseguard"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
||
Line 12: | Line 12: | ||
====Transitive==== | ====Transitive==== | ||
* Make person do wetin no pay anoder imsef or anoder person. | * Make person do wetin no pay anoder imsef or anoder person. | ||
− | + | ** {{ux|dv| No go '''loseguard''' person wey you and am don dey taytay |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Don't betray someone who has been there for you.)}} | |
− | + | ** {{ux|dv| Im dey para sey de '''loseguard''' am, but I bin don yarn am sey dose people na anywhere belle face dem be. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, He has been furious that he was betrayed, but I had told him that those people are only after their own benefit.)}} | |
====Intransitive==== | ====Intransitive==== | ||
− | + | * Make person no sharp for matter. | |
− | + | ** {{ux|dv| For dis life, e no get who suppose '''loseguard''', because e no get who fit hold time for blockos sey make e wait for am. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, In life, no one should be careless, because no one can hold life by the privates and ask it to wait. )}} | |
− | + | ** {{ux|dv| Im tell me sey na me '''loseguard''', if no be so na me for first raise my hand. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, She/He told me that I was careless, If I wasn't, I should have been the first person to raise my hands.)}} | |
+ | |||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
[[loseguarding]] | [[loseguarding]] |
Revision as of 15:01, 19 December 2020
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English lose guard
Pronunciation
lùzgâd
Verb
Transitive
- Make person do wetin no pay anoder imsef or anoder person.
- No go loseguard person wey you and am don dey taytay — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Don't betray someone who has been there for you.)
- Im dey para sey de loseguard am, but I bin don yarn am sey dose people na anywhere belle face dem be. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, He has been furious that he was betrayed, but I had told him that those people are only after their own benefit.)
Intransitive
- Make person no sharp for matter.
- For dis life, e no get who suppose loseguard, because e no get who fit hold time for blockos sey make e wait for am. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, In life, no one should be careless, because no one can hold life by the privates and ask it to wait. )
- Im tell me sey na me loseguard, if no be so na me for first raise my hand. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, She/He told me that I was careless, If I wasn't, I should have been the first person to raise my hands.)
Related forms
Synonym
Translation
English: careless, Betray