Difference between revisions of "loseguard"
(→Naija) |
|||
Line 10: | Line 10: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | * Make person do wetin no pay imsef or anoder person. | |
− | * Make person do wetin no pay | + | ** {{ux|dv| No go '''loseguard''' person wey you and am don dey taytay. |(NSC_2020, Don't betray someone who has been there for you.)}} |
− | ** {{ux|dv| No go '''loseguard''' person wey you and am don dey taytay |( | + | ** {{ux|dv| Im dey para sey de '''loseguard''' am, but I bin don yarn am sey dose people na anywhere belle face dem be. | (NSC_2020, He has been furious that he was betrayed, but I had told him that those people are only after their own benefit.)}} |
− | ** {{ux|dv| Im dey para sey de '''loseguard''' am, but I bin don yarn am sey dose people na anywhere belle face dem be. | ( | ||
− | |||
− | |||
* Make person no sharp for matter. | * Make person no sharp for matter. | ||
− | ** {{ux|dv| For dis life, e no get who suppose '''loseguard''', because e no get who fit hold time for blockos sey make e wait for am. |( | + | ** {{ux|dv| For dis life, e no get who suppose '''loseguard''', because e no get who fit hold time for blockos sey make e wait for am. |(NSC_2020, In life, no one should be careless, because no one can hold life by the privates and ask it to wait. )}} |
− | ** {{ux|dv| Im tell me sey na me '''loseguard''', if no be so na me for first raise my hand. |( | + | ** {{ux|dv| Im tell me sey na me '''loseguard''', if no be so na me for first raise my hand. |(NSC_2020, She/He told me that I was careless, If I wasn't, I should have been the first person to raise my hands.)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
Line 25: | Line 22: | ||
[[setcorner]], [[fashee]], | [[setcorner]], [[fashee]], | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | English: ''careless'', '' | + | English: ''careless'', ''betray'' |
Revision as of 01:08, 28 October 2022
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English lose guard
Pronunciation
Verb
- Make person do wetin no pay imsef or anoder person.
- No go loseguard person wey you and am don dey taytay. — (NSC_2020, Don't betray someone who has been there for you.)
- Im dey para sey de loseguard am, but I bin don yarn am sey dose people na anywhere belle face dem be. — (NSC_2020, He has been furious that he was betrayed, but I had told him that those people are only after their own benefit.)
- Make person no sharp for matter.
- For dis life, e no get who suppose loseguard, because e no get who fit hold time for blockos sey make e wait for am. — (NSC_2020, In life, no one should be careless, because no one can hold life by the privates and ask it to wait. )
- Im tell me sey na me loseguard, if no be so na me for first raise my hand. — (NSC_2020, She/He told me that I was careless, If I wasn't, I should have been the first person to raise my hands.)
Related forms
Synonym
Translation
English: careless, betray