Difference between revisions of "loseguard"

(Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== lose guard, luzgad ===Etymology=== From: English ''lose'' ''guard'' ===Pronunciation=== lùzgâd <sm2>Pcm-ng-lose guard.f.ogg</sm2> <...")
 
 
(6 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 6: Line 6:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
lùzgâd
 
lùzgâd
<sm2>Pcm-ng-lose guard.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-loseguard.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-lose guard.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-loseguard.m.ogg</sm2>
  
 
===Verb===
 
===Verb===
====Transitive====
+
* Make person do wetin no pay imsef or anoder person.
#: {{ux|dv| Laugh want kill me when di talk sey na looseguard Peter '''loseguard'''   |( insert translation )}}
+
** {{ux|dv| No go '''loseguard''' person wey you and am don dey taytay.    |(Don't betray someone who has been there for you.)}}
#
+
** {{ux|dv| Im dey para sey de '''loseguard''' am, but I bin don yarn am sey dose people na anywhere belle face dem be. | (He has been furious that he was betrayed, but I had told him that those people are only after their own benefit.)}}
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
* Make person no sharp for matter.
====Intransitive====
+
** {{ux|dv| For dis life, e no get who suppose '''loseguard''', because e no get who fit hold time for blockos sey make e wait for am. |(In life, no one should be careless, because no one can hold life by the privates and ask it to wait. )}}
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
** {{ux|dv| Im tell me sey na me '''loseguard''', if no be so na me for first raise my hand. |(She/He told me that I was careless, If I wasn't, I should have been the first person to raise my hands.)}}
#
+
 
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
 
 
===Related forms===
 
===Related forms===
 +
[[loseguarding]]
 
====Synonym====
 
====Synonym====
====Antonym====
+
[[setcorner]], [[fashee]],
 
====Translation====
 
====Translation====
 +
English: ''careless'', ''betray''

Latest revision as of 18:33, 3 June 2023

Naija

Alternative Form

lose guard, luzgad

Etymology

From: English lose guard

Pronunciation

lùzgâd Play Play

Verb

  • Make person do wetin no pay imsef or anoder person.
    • No go loseguard person wey you and am don dey taytay.  — (Don't betray someone who has been there for you.)
    • Im dey para sey de loseguard am, but I bin don yarn am sey dose people na anywhere belle face dem be.  —  (He has been furious that he was betrayed, but I had told him that those people are only after their own benefit.)
  • Make person no sharp for matter.
    • For dis life, e no get who suppose loseguard, because e no get who fit hold time for blockos sey make e wait for am.  — (In life, no one should be careless, because no one can hold life by the privates and ask it to wait. )
    • Im tell me sey na me loseguard, if no be so na me for first raise my hand.  — (She/He told me that I was careless, If I wasn't, I should have been the first person to raise my hands.)

Related forms

loseguarding

Synonym

setcorner, fashee,

Translation

English: careless, betray